Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,625 members, 7,813,051 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 05:45 AM

Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria (477 Views)

Peters Mbah Erects Billboards Asking Enugu Obidients To Vote For Him (Photos) / Delta APC & PDP Governorship Candidates Ask Obidients To Vote For Them (Photos) / Thugs Attack Vehicles Conveying Obidients To Venue Of Obi Lagos Rally (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 11:05am On Sep 29, 2022
We all know Tinubu is definitely not for poor people like us. If he enters there he will encourage even wider gap between the rich and the poor. Dangote dem go still dey get richer while me and u will be getting poorer. Peter Obi represents the common man. I take God dey beg una, make una join obidients mek we rescue this nation. Atiku has already chosen Dubai as an alternative country and Tinubu chosed London. Should there be any conflict, they will hurriedly fly to these alternatives but me and you have no place to run to if they create problem for us.
Collect their money because the money belongs to all of us and vote wisely

1 Like 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by hisgrace090: 11:17am On Sep 29, 2022
Never worry yourself as Nigerians are fully obidient except those hired by our treasure looters.

1 Like 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Moh247: 11:25am On Sep 29, 2022
grin



Campaign don start, dem don dey beg urchin

Urchin means a kid, homeless and clothless..


.

2 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Nobody: 11:32am On Sep 29, 2022
The salt concentration in ur tears don dey drop... For diz place wey una call zoo, make we dey see now...

If ur hoebi had developed hin state very vell, the werey no go japa come Lasgidi...
So hoebi is for poor people, na mumu dey worry u, u know the massive importation wey diz bastard dey do, u know the havoc wey the level dey run on forex, local produce, no make me vex o, just carry ursef comot from here and make sure u work on ur tears, I need it more salty after election...

3 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 11:36am On Sep 29, 2022
KillSars:
The salt concentration in ur tears don dey drop... For diz place wey una call zoo, make we dey see now...

If ur hoebi had developed hin state very vell, the werey no go japa come Lasgidi...
So hoebi is for poor people, na mumu dey worry u, u know the massive importation wey diz bastard dey do, u know the havoc wey the level dey run on forex, local produce, no make me vex o, just carry ursef comot from here and make sure u work on ur tears, I need it more salty after election...
nobody is asking for ur support. You are a lost soul destined for the abyss
Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 11:38am On Sep 29, 2022
KillSars:
The salt concentration in ur tears don dey drop... For diz place wey una call zoo, make we dey see now...

If ur hoebi had developed hin state very vell, the werey no go japa come Lasgidi...
So hoebi is for poor people, na mumu dey worry u, u know the massive importation wey diz bastard dey do, u know the havoc wey the level dey run on forex, local produce, no make me vex o, just carry ursef comot from here and make sure u work on ur tears, I need it more salty after election...
though u can still drop ur acc details, i fit credit am small because i know month never end to recieve ur 30k. The last month own they pay u go don finish 2weeks ago
Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Nobody: 11:39am On Sep 29, 2022
Bonavi:
nobody is asking for ur support. You are a lost soul destined for the abyss
E pain am.... grin grin grin
Werey wan cry

I no need ur tears now, save it...
E go dey useful after election

3 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Nobody: 11:40am On Sep 29, 2022
Bonavi:
though u can still drop ur acc details, i fit credit am small because i know month never end to recieve ur 30k. The last month own they pay u go don finish 2weeks ago
Go give ur papa wey no get more than one wrapper...

Buhaahahhaha... grin

2 Likes

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by beelon1020(m): 11:43am On Sep 29, 2022
Oloriburuku somebody... be like say them swear for you abi? Why una no join BAT na?!

2 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 11:44am On Sep 29, 2022
KillSars:
Go give ur papa wey no get more than one wrapper...
Buhaahahhaha... grin
u don miss ur luck for a sound food be that
Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 11:45am On Sep 29, 2022
beelon1020:
Oloriburuku somebody... be like say them swear for you abi? Why una no join BAT na?!
because bat is a very ugly and ominous bird.
Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Nobody: 11:48am On Sep 29, 2022
Bonavi:
u don miss ur luck for a sound food be that
U mean the one wey ur lineage no get...

Make I dey give u wetin ur damned and irredeemable soul need..

k cool cool

2 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Lanretoye(m): 11:51am On Sep 29, 2022
Don't continue to be foolish,it's an election,allow everyone to exercise his franchise.if u want to force your opinion on others then u are an inconsiderate fellow.

2 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Bonavi: 12:03pm On Sep 29, 2022
Lanretoye:
Don't continue to be foolish,it's an election,allow everyone to exercise his franchise.if u want to force your opinion on others then u are an inconsiderate fellow.
urchins like u are completely blind so I need to hold your hand to thumbprint on the Labour party logo

1 Like

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Lanretoye(m): 12:05pm On Sep 29, 2022
Bonavi:
urchins like u are completely blind so I need to hold your hand to thumbprint on the Labour party logo
come 2023,hope you dey prepare for Biafra agitation.
You don't even have respect for the laws of the country and you want to make decisions.oga abeg slide

1 Like

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by floret23(f): 12:34pm On Sep 29, 2022
KillSars:
The salt concentration in ur tears don dey drop... For diz place wey una call zoo, make we dey see now...

If ur hoebi had developed hin state very vell, the werey no go japa come Lasgidi...
So hoebi is for poor people, na mumu dey worry u, u know the massive importation wey diz bastard dey do, u know the havoc wey the level dey run on forex, local produce, no make me vex o, just carry ursef comot from here and make sure u work on ur tears, I need it more salty after election...
Tinubu is a PLACEHOLDER for Gov Shettima, the earlier you people realize this, the better.

Most of the people pushing escoBAT do not know there's an agenda to just install him by fire by force, and when he is tired and sick before 2 years, Shettima will be sworn-in as President and more Kabiru Sokoto will be hiding in his house.

Even Yaradua was way stronger than him before he became president.

Every Attempt To Convert Aso Rock To Retirement Home For The Elderly & Sick , We Cancel & Destroy in Jesus Name.

A sick country does not need a sick president

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Michelle70(m): 12:39pm On Sep 29, 2022
Bonavi:
We all know Tinubu is definitely not for poor people like us. If he enters there he will encourage even wider gap between the rich and the poor. Dangote dem go still dey get richer while me and u will be getting poorer. Peter Obi represents the common man. I take God dey beg una, make una join obidients mek we rescue this nation. Atiku has already chosen Dubai as an alternative country and Tinubu chosed London. Should there be any conflict, they will hurriedly fly to these alternatives but me and you have no place to run to if they create problem for us.
Collect their money because the money belongs to all of us and vote wisely
calling people urchins while begging them.

I really donno if u are serious or joking

3 Likes 1 Share

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by VTJN(m): 12:57pm On Sep 29, 2022
Michelle70:
calling people urchins while begging them.

I really donno if u are serious or joking
majority of them don't have PVC or they just registered newly for the CVR which I'm very sure majority won't get it at the end
Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by Olowoeko11: 1:11pm On Sep 29, 2022
So he can invest Nigeria money in his private business like he did with Anambra state money right ?

1 Like

Re: Tinubu Urchins I Dey Beg Una Na, Pls Make We Join Obidients To Rescue Nigeria by tsdarkside(m): 3:56pm On Sep 29, 2022
VTJN:
majority of them don't have PVC or they just registered newly for the CVR which I'm very sure majority won't get it at the end

they think it will go quick quick....
they dont understand nigeria....

(1) (Reply)

Tinubu's First Interview After Arriving From London / Nnamdi Kanu’s Discharge, A Step Towards Biafra Actualization – MASSOB / Kwankwaso Built A Friday Mosque In Kano & Appointed ISIS Supporter As Imam

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.