Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,970 members, 7,835,232 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 07:22 AM

Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! (802 Views)

Help Me See Bet9ja O! / Dis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroad / See Bet9ja Scam (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Pickmycall: 6:39pm On Nov 14, 2022
I don stake bet tire.Na Soso lose I dey lose.I come manage win yesterday.I come make withdrawal for night successfully.I dey think say bet9ja go don credit me today morning.
My phone go off since morning so I go charge am for where them dey pay to charge phone.
I carry my atm card go POS business centre go check account balance.No money.
This evening wey I go collect my phone back.i come check mobile banking app,I no see money.
I log into my bet9ja account come see say bet9ja returned my winning back into my bet account,Bet9ja think say I go use am bet again.
I no dey bet.
I don send messages for Facebook tire.I don call their customer care,the call no go through.
This betting companies na bad Belle.Them no want us to win.

Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Zealoy(m): 12:18pm On Nov 15, 2022
Which betting option is that?

1 Like 1 Share

Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Micology19(m): 2:42pm On Nov 15, 2022
This is what I have been battling with betking here...they keep rejecting my withdrawal since yesterday...
Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by netpundit: 5:23pm On Nov 15, 2022
Make your withdrawal request again.

See how you can win daily without loss here

https://www.nairaland.com/7424522/sure-banker-bet-daily-5k
Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Pickmycall: 6:36pm On Nov 15, 2022
I don lose much.But I dey happy for this win.
Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Pickmycall: 10:13am On Nov 17, 2022
Ouchh!Nearly cannot kill a Mockingbird.

Re: Make Una See Me See Bet9ja Wayo O! by Pickmycall: 11:28pm On Nov 23, 2022
Ouch.Almost,

(1) (Reply)

The True Evil Effects Of Sports Betting On Nigerian Youths / Any One Following The Us Masters / *winning Eleven* - Pro Evolution Soccer 2007 *ps2*

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.