Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,208 members, 7,818,705 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:18 PM

Nigerian Pidgin Proverbs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Pidgin Proverbs (771 Views)

Just For Fun: English Vs Pidgin / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. / Some Nigerian Pidgin Proverbs (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerian Pidgin Proverbs by Minjim: 11:31pm On Dec 26, 2022
Let's do a Nigerian Pidgin proverb.

I'll go first

Woman wet dey find pikin no dey water pant sleep.

Guys, keep it coming. I wan laugh b4 I sleep tonite
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Minjim: 11:33pm On Dec 26, 2022
No food for lazy man no bi for person wey him mama get restaurant o!
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Minjim: 11:35pm On Dec 26, 2022
No condition dey permanent for this life ooo...new generator wey dey sound like Celine Dion today go sound like Terry G tomorrow.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by muyico(m): 11:36pm On Dec 26, 2022
No mata how angry d peni* it cant tear v*rginal
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Mhurfhy(m): 11:42pm On Dec 26, 2022
For this life so, na every Mallam with him kettle
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Minjim: 11:45pm On Dec 26, 2022
E go better, e go better na him make Igbo man tey for Lagos.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Minjim: 11:46pm On Dec 26, 2022
Man weh dey find wife materials no suppose be yeye tailor
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by yarimo(m): 12:51am On Dec 27, 2022
Minjim:
E go better, e go better na him make Igbo man tey for Lagos.

Re: Nigerian Pidgin Proverbs by southsouthking(m): 3:06am On Dec 27, 2022
Coconut know say journey far na him make am carry water follow body.

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Sprinklepee: 8:05pm On Dec 27, 2022
Sun wey hot nor go make fowl lay cooked egg
Re: Nigerian Pidgin Proverbs by Oberhiri141(m): 10:46am On Dec 28, 2022
Bird wey no fly no fit know wey food dey.

Feel at home na im make visitor spoil remote.

Pikin wey won chop party rice must to sabi dance.

If you won chop frogs, chop am when e get eggs so you go know say you chop frogs.

(1) (Reply)

Taste It / marriage / Blond Jokes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.