Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,221 members, 7,836,066 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / You Say Atiku collect bribes for customs, Agbado move weight for yankee Obi nko? (219 Views)
Tinubu Approves New Management Team For Customs / Military Burnt Nko, Yakurr, Cross River State After Youths Killed A Soldier / FG Approves ₦283.26 Billion, $18.12 Million For Customs Boats, Scanners (2) (3) (4)
(1) (Reply)
You Say Atiku collect bribes for customs, Agbado move weight for yankee Obi nko? by SadiqBabaSani: 11:08pm On Jan 06, 2023 |
Ehnnn Na so I talk am, Rumors full ground say Atiku make Customs hin ATM while Bobo chicago dey help keep white powder money and even dey help move weight, eheeeen, so wetin Obi con do, abi Obi na the only Good person among them neh? 1 Like |
Re: You Say Atiku collect bribes for customs, Agbado move weight for yankee Obi nko? by after4: 12:15am On Jan 07, 2023 |
If you know the one wey obi do, tell us with evidence nah |
(1) (Reply)
Only Jobless People Attend Presidential Rallies / Atiku Is The Code 2023 / Presidential Aspirants On Fuel Subsidy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4 |