Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,972 members, 7,821,405 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:31 PM

Joor In Words: - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joor In Words: (862 Views)

Just For Fun Hilarious Joke Of The Day: America No Pass Naija Joor / America NO PASS 9ja Joor!!! / Mallam No Be Mumu Joor! :D (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Joor In Words: by LtCZAR: 4:58pm On Sep 08, 2011
IN THE HEIGHT OF IT ALL,

Peeps can post frm lines yhu have heard in films or songs, or try to come up with yhur own.

For those wey dey Yankee and Jand and the Rest wey don 4get moda tongue, You liable to use the Ice-Prince own (Use ENGLISH) but Make E make Sense.
#
Let me try,


You no go like wan use RULER dey think STRAIGHT

You fit use HAMMER take CRACK JOKE.


Re: Joor In Words: by lysaa(f): 6:22pm On Sep 08, 2011
Is it like 'if dem give u chance' kinda joke? Like u fit iron kpomo str8 if dem give u chance. .?
Re: Joor In Words: by mikuz(m): 7:59pm On Sep 08, 2011
If you shoot rita for head you go leave her retarded(rita dead).
Re: Joor In Words: by bright007(f): 8:24pm On Sep 08, 2011
*shey u fit take goat shit take d̶̲̥̅̊ọ̥ ofio?
Re: Joor In Words: by LtCZAR: 11:42pm On Sep 08, 2011
Yhu fit Baff Up go TOielt grin

grin

Yhu no like wan see GEJ dey wear skinny Jeans dey form fine boi.

or OBJ dey keep MO HAWK
Re: Joor In Words: by ice234: 6:17am On Sep 09, 2011
Hahah OBJ keep mo hurk

(1) (Reply)

Joke Of The Day / The Dame Lady / Am Back (dem No Ban Me O )

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.