Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,154 members, 7,818,494 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:17 PM

Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos (337 Views)

I Am Not Yoruba I Am Kogi: this Thing Is Everywhere. / There Are Two Moments In History When, As A Yoruba, I Was Embarrassed / Saraki’s Sister, Oyinkansola Apologises To Nigerians On Behalf Of Her Brother (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by ekolobaba: 6:45pm On Mar 20, 2023
Nna na wa o.
Una show ndi Igbo Lagos pepper for Saturday. Chai
Me self I be think say ndi Igbo Lagos get small mouth for Lagos
Na Saturday I see say dem no get mouth

Abeg make Una forgive the ungrateful efulefus
Dem go get any other place
We self don tire for dem. Dem go go Lagos with Ghana must go
Make money but na to siddon there until dem die
Na only when dem dey coffin dem dey return to alaigbo
Ndi Igbo Lagos don turn alaigbo to burial ground
We go soon dey return their coffins alaigbo no be burial ground


See wetin happen before wey this one dey make mouth

1 Like

Re: Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by ekolobaba: 6:46pm On Mar 20, 2023
See wetin happen after. Chai Hehehehe

Re: Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by ekolobaba: 6:55pm On Mar 20, 2023
Ndi Yoruba abeg

Bikonu forgive us.
Re: Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by yarimo(m): 7:14pm On Mar 20, 2023
grin

3 Likes

Re: Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by LILTJAY: 7:22pm On Mar 20, 2023
grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Reason we call them chestbeaters cheesy

1 Like

Re: Ndi Yoruba I apologize on behalf of Ndi Igbos by ekolobaba: 7:56pm On Mar 20, 2023
LILTJAY:
grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Reason we call them chestbeaters cheesy

Laugh wan kee me. Hehehehe cheesy cheesy cheesy cheesy

1 Like

(1) (Reply)

I Know Things That Will Not Happen Under Tinubu Presidency / Chief S.igboho Osa Has Spoken Watch Thia Interview With Kola Olotu Will Shock Yo / Suspension Of Abagun Kole Omololu And Comrade Jare Ajayi Rejected

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.