Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,361 members, 7,815,774 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:05 PM

No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy (3903 Views)

Am I Spending Lavishly ? / Unlucky Yahoo Boy Expo.sed After Saly Queen Runs Mad In His House / Unlucky Yahoo Boy Expo.sed After Saly Queen Runs Mad In His House (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Joseph1964(m): 1:05am On Jun 16, 2023
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.

3 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by AskProf: 2:03am On Jun 16, 2023
Joseph1964:
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.


Have you bought even okada?

45 Likes 1 Share

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Lucasinho(m): 5:49am On Jun 16, 2023
AskProf:


Have you bought even okada?

See finishing grin

16 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by MrBroke(m): 6:14am On Jun 16, 2023
AskProf:


Have you bought even okada?

Leave all this jobless youths who are self employed to hope

2 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by HussenAdul: 6:14am On Jun 16, 2023
Joseph1964:
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.
We go like to hear from Uche or are u his PA?

6 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by RomanGreen: 6:26am On Jun 16, 2023
Joseph1964:
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.

🤣🤣🤣 Una don start again abi. When you fail at Amazon kdp, you start hawking the material for sale promising unimaginable high returns.

11 Likes 1 Share

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by wisdomkid: 7:04am On Jun 16, 2023
AskProf:


Have you bought even okada?

Try to dem destroy people small small boss... grin grin grin grin grin No better sells pitch, just hoodlumatic nonsense
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by HomeTutorsPro: 7:16am On Jun 16, 2023
RomanGreen:


🤣🤣🤣 Una don start again abi. When you fail at Amazon kdp, you start hawking the material for sale promising unimaginable high returns.
😂😂😂😂😂😂
The guy even dey ghost mode.
Posting by 1:00 am, to sleep sef dey hard am.

3 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Martinsmine(m): 7:44am On Jun 16, 2023
Where is uche

1 Like

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by lenghtinny(m): 7:52am On Jun 16, 2023
No chill for this land grin

2 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by lilyheaven: 8:03am On Jun 16, 2023
🤣🤣🤣🤣
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by crackhouse(m): 8:08am On Jun 16, 2023
Joseph1964:
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.
invincible and non existent uche

3 Likes 1 Share

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Westerhoffe(m): 8:13am On Jun 16, 2023
Amazon KDP is not for doubters.
That's why it's pointless telling any doubter about it.

AMAZON KDP ROCKS.
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by SocialJustice: 8:24am On Jun 16, 2023
You haven't seen N1 from KDP but you want to convert people. grin
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Caleb15(m): 11:54am On Jun 16, 2023
Martinsmine:
Where is uche
Uche don run mad yesterday

2 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Caleb15(m): 11:56am On Jun 16, 2023
Westerhoffe:
Amazon KDP is not for doubters. That's why it's pointless telling any doubter about it.
AMAZON KDP ROCKS.
Yea, it does

1 Like 1 Share

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by online4business: 12:00pm On Jun 16, 2023
Kdp works
Affiliates marketing works
Blogging works
Freelancing works

However are you willing to put in your 10,000 hours learning about it.

Are you willing to learn how to write, learn SEO plus tone of patience and trust the process?

Invest

Only few people can... That's why only few people become rich.

Nothing special about being rich but character persistence and patience make All the difference.

2 Likes

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by UptownVibes(m): 1:56pm On Jun 16, 2023
AskProf:


Have you bought even okada?
You no get chill o cheesy Amazon kdp ni,Amazon kidnapping kor undecided

1 Like

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by PrincessRealtys(f): 1:57pm On Jun 16, 2023
Salary Ranges for Affiliate Marketers

Commission on our properties ranges anywhere from N350,000 to N2,000,000 and above

to get started register with the following link and reach out to the number in your email:

http://portal.fipsmultilinks.com/85624
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Theophinio(m): 2:31pm On Jun 16, 2023
online4business:
Kdp works
Affiliates marketing works
Blogging works
Freelancing works

However are you willing to put in your 10,000 hours learning about it.

Are you willing to learn how to write, learn SEO plus tone of patience and trust the process?

Invest

Only few people can... That's why only few people become rich.

Nothing special about being rich but character persistence and patience make All the difference.

Good day boss

Please do you know how I can format my ebook so it can be downloaded by Amazon kdp. I have tried docx, pdf, web page and rtf. With my phone. Still to no avail

It's still saying "Your book can not be downloaded "
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Babaibeji2020(m): 5:42pm On Jun 16, 2023
Lucasinho:


See finishing grin
........and savagely for that matter 😝😝😝😝😝😝
Everybody is vexing in Nigeria....sai 🤭
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by swaqq(m): 6:08pm On Jun 16, 2023
Joseph1964:
Uche buy car today, tomorrow him buy for him mama, next tomorrow him buy for him papa, dem Don dey call uche yahoo boy ooh..
Make I tell you uche secret.?? Na amazon kdp wey you know like tomorrow no dey...but the wey inches.dey do him own dey different from others. Perhaps you would like to join uche and travel via the amazon dolanair lane today.
Amazon Kindle publishing the cool and yummy way t bump in wealth from your comfortable zone.
All these ex Neo-life trekkers no go let person rest
Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by online4business: 8:26pm On Jun 16, 2023
Theophinio:


Good day boss

Please do you know how I can format my ebook so it can be downloaded by Amazon kdp. I have tried docx, pdf, web page and rtf. With my phone. Still to no avail

It's still saying "Your book can not be downloaded "

Get a PC watch Sean dowett video how to format an ebook for kdp it's old but it works.

Get a PC to format your book.

1 Like

Re: No Wonder Uche Is Spending Like Yahoo Boy by Theophinio(m): 6:37am On Jun 17, 2023
online4business:


Get a PC watch Sean dowett video how to format an ebook for kdp it's old but it works.

Get a PC to format your book.

Thanks so much boss

1 Like

(1) (Reply)

La Fayette Advans Invites For Test / DPR TEST: Port Harcourt Centre Has Been Closed And Applicant Locked Out / World Health Organization (WHO) Entry-level & Exp. Job Recruitment 2018

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.