Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,994 members, 7,817,944 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:35 PM

Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 (20921 Views)

Real Madrid Vs Chelsea UCL (2 - 3) On 12th April 2022 / Liverpool Vs Manchester City (2 - 2) On 3rd October 2021 / Real Madrid VS Galatasaray: UCL (6 - 0) On 6th November 2019 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Pacesetter123(m): 12:42am On Oct 04, 2023
If we tell una make una follow us Sidon for house dey concentrate for domestic cup una go say nah continental league una want.

Play there nah make I see una.
Una think say champions league nah Carling cup?

Abegi instead make we go dey disgrace ourselves for champions league like dis Woman United make we dey sidon here dey struggle with Fullham, Bournemouth and Burnley dis season abeg.

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Rahkman: 12:46am On Oct 04, 2023
Ten don hang grin

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Rahkman: 12:48am On Oct 04, 2023
Pacesetter123:
If we tell una make una follow us Sidon for house dey concentrate for domestic cup una go say nah continental league una want.

Play there nah make I see una.
Una think say champions league nah Carling cup?

Abegi instead make we go dey disgrace ourselves for champions league like dis Woman United make we dey sidon here dey struggle with Fullham, Bournemouth and Burnley dis season abeg.
sometimes I dey feel like this club no deserve play epl na championship dem suppose dey...dem just dey waste space for nothing
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Juju70(m): 1:48am On Oct 04, 2023
Hag come and be going. E don do
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by taylandtea: 4:19am On Oct 04, 2023
Big amen
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by taylandtea: 4:22am On Oct 04, 2023
God will punish those who bought onana for us. Nonsense, Amen

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by nesgeeek(m): 6:55am On Oct 04, 2023
Rashford, Onana, Varane and Dalot are responsible for Man utd lose tonight.

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by money0001: 7:39am On Oct 04, 2023
Ten hag is mad with is confused team selections, can't wait for him to be sacked asap
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Olawade24: 8:05am On Oct 04, 2023
Man united is no longer a club in england instead it has been relegated to the likes of kano pillars. Tueh!!!

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by mpi210: 8:24am On Oct 04, 2023
MAN UNITED FANS REACTION TO MAN UNITED 2-3 GALATASARAY


https://www.youtube.com/watch?v=immpdHqECTM
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by BENEAMATA: 8:41am On Oct 04, 2023
Word of advise to "Osuofia " Armrobber of man utd , if you're gonna be acting your name on the field , at least join the right sport . It's football not , erm , HANDBALL mr ARMgrab-art !
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by BENEAMATA: 8:46am On Oct 04, 2023
Manyoo about to get admission into yabatech ( Europa league ) from Unilag ( UCL ) .
Me , i dey my house dey laff dem . grin
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by mywells: 9:27am On Oct 04, 2023
Ordinary Gala demolished Red devils.
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by otokx(m): 11:56am On Oct 04, 2023
themanderon:
Must rashford always be on the field even if he is not playing anything abi what is wrong with these English clubs?

Host community paroles na, do you think it started in Nigeria?
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Bimpe29: 2:44pm On Oct 04, 2023
This must change as it's really not going to be acceptable.
Paulyaweh:
Onana is just useless.

Ten hag most useless, you bought amrabat to play him at left back.
A solid CDM
Mad man

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Pacesetter123(m): 3:01pm On Oct 04, 2023
Rahkman:
sometimes I dey feel like this club no deserve play epl na championship dem suppose dey...dem just dey waste space for nothing

grin grin grin grin grin grin
No be small..oo
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by JuicyStar: 3:25pm On Oct 04, 2023
olamoses75:
he was bought because Pep Gaurdiola praised his performance after the champions League final, so Man U thought they can use him to stop Man City league domination. Lol grin

They must be mad.
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by HellVictorinho6(m): 5:50pm On Oct 04, 2023
osazsky:
yeah

Nonsense

Chelsea have tried too

Tottenham reached a final

Not all la liga teams win
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Havertz29s: 8:08pm On Oct 04, 2023
BoldBrainz:

Fly go enter you for that eye!
This I have seen.
Fly have entered casemiro eye
This i have witnessed
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Havertz29s: 8:10pm On Oct 04, 2023
osazsky:
amen o
@osazsky Hw far grin
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Lamasta(m): 7:22pm On Oct 07, 2023
Iyanuoluwa007:


Who's lamasta

I dey here gallantly
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Iyanuoluwa007: 2:18am On Oct 08, 2023
Lamasta:


I dey here gallantly

You be arsenal fan?
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Lamasta(m): 2:35pm On Oct 18, 2023
Iyanuoluwa007:


You be arsenal fan?

MANCHESTER CITY
Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by Iyanuoluwa007: 11:50pm On Oct 18, 2023
Lamasta:


MANCHESTER CITY

Welcome to the club

1 Like

Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by mistercharles: 9:37pm On Nov 29, 2023
mistercharles:
Forget arsenal. They went to France and I’m very sure lens will not see the back of gunners net at Emirates. The problem is Manchester United
osazsky

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (Reply)

Arsenal Vs Brighton EFL Cup (1 - 3) On 9th November 2022 / Arsenal Vs Tottenham HotSpur (1 - 1) On 27th September 2014 / Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) On 17th February 2024

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.