Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,240 members, 7,846,134 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 11:03 AM

Hot Poo On The Move For Broad Daylight - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hot Poo On The Move For Broad Daylight (1026 Views)

Special High Intensity Training. (Poo.) / Dream Of Poo / H I L A R I O U S ---- Nigerian Joke (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hot Poo On The Move For Broad Daylight by francisj(m): 8:27am On Oct 23, 2011
Lord have mercy .comot 4 road cos ur own dey inside ooh !!


lord have mercy,this is happen for broad daylight !!!

Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by Ajibel(m): 8:30am On Oct 23, 2011
^^^This óne no be Joke, na Etc
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by francisj(m): 8:41am On Oct 23, 2011
he -he he
i dey laugh oo !

do u wanna know why ?

cos i just dey imagine whose Poo dem dey carry go so,

e be like say na all this girls wey sabi form level like say 2moro no dey ,e be like say na their Poo dem dey  move so . . . . .

he-he h-e ! ! ! !

abi na for those guys wey dey claim efizee die, as if them no the cha'ik.

na wa o o o o o o, make for broad daylight ooo, sometin wey oyibo dey do for night



anyway ,may una claer road o cos your own fit dey inside oo

Lol
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by francisj(m): 8:44am On Oct 23, 2011
Ajibel:

^^^This óne no be Joke, na Etc

why u vex like this ?

abi ur own dey inside ?
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by Onyeasi(m): 9:46am On Oct 23, 2011
Hehe! Na Ajibel and their fam. Ily ship dey there
Once again hehe!
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by Ajibel(m): 10:29am On Oct 23, 2011
@Francisj, worlahi no be me. .na onyeosi and fam-illi dey jonz there
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by ARareGem(f): 1:17pm On Oct 23, 2011
Hehe!
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by eldav(m): 1:41pm On Oct 23, 2011
Funny.
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by hakunajay(m): 3:01pm On Oct 23, 2011
abi na the sh.it wey baba suwe drop for ndlea office/toilet?
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by zealot4me(f): 6:17pm On Oct 23, 2011
^^^ me sef don dey suspect  grin
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by francisj(m): 7:14pm On Oct 23, 2011
hakunajay:

abi na the sh.it wey baba suwe drop for ndlea office/toilet?
hmmm this wan pass baba suwe own oooo

Onyeasi:

Hehe! Na Ajibel and their fam. Ily ship dey thereOnce again hehe!
Ajibel:

@Francisj, worlahi no be me. .na onyeosi and fam-illi dey jonz there

o boy yeeeeee,

dis wan pass Ajibel and onyeosi farm.i.ly ooooooo

e be like say na all this girls wey sabi form level like say 2moro no dey ,e be like say na their Poo dem dey move so . . . . .

he-he h-e ! ! ! !

abi na for those guys wey dey claim efizee die, as if them no the cha'ik.


Na one of the above dem carry they go so ,

Pls who get dis HOT Poo ?
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by Ajibel(m): 7:34pm On Oct 23, 2011
^^^Lol. I'd take that as a rhetorical question
Re: Hot Poo On The Move For Broad Daylight by francisj(m): 8:19pm On Oct 23, 2011
na wa o

lord have mercy ,lord have mercy

this guy man dey swear as if na by force to shit,
lord have mercy,

do finishes make tanker come carry am he-he-he
lol

(1) (Reply)

Nairaland November Fun-bits. . . Enjoy! / Ladies Won't Enjoy This News / A Must Read Joke.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.