Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,121 members, 7,814,936 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:09 AM

Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know (1094 Views)

Wizkid Think Say Na Only Him Sabi Wear Pencil Trouser. Idiot. / How Do You Say "Na Dem The Rush Us" In Good English? / Wow! Just See How This Hawker Arranged His Oranges At Dugbe, Ibadan, Oyo State (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by abc115: 6:34pm On Jan 01
GenZed go think say na Hawker...If You Know, You Know

#memories

Happy New Year

Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by Ireportlive: 6:46pm On Jan 01
Why GenZ go think say na hawker... We never stop festive season food giving nau..

Growing up in a multi ethnic diverse environment, no cultural food wey no dey flow

Rice and Stew na Aboki get that one .. their kulikuli oil is a game changer

Na Ibos get Fried rice and Jollof..

Nobody dey follow Yoruba drag Amala


Na that your neighbor wey you be don dey eye go come do food delivery, as Omo PE you sef go drop brand new mint 500 note as appreciation

.
Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by MICHEALADEX(m): 7:01pm On Jan 01
This Is a post the promote unity among us.

I recreated memories why my neighbour children brought food to me today by giving the 5 new notes of 100 naira each.

Our days, it use to be 10 naira or so as 50naira was the highest denomination

2 Likes 1 Share

Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by Raf4: 7:44pm On Jan 01
abc115:
GenZed go think say na Hawker...If You Know, You Know

#memories

Happy New Year

This is how they used to take foods (majorly white/jollof rice, amala & ewedu with cow/goat/ram meat) from house to house in those days during naming ceremonies, wedding, burials, salah, Xmas, new year celebrations etc.
Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by Kharol1234: 11:25pm On Jan 01
Christmas food 😁 😂😂😂😂😂


Those three plates on top the tray, see the people were get am

1: Mama chinedu

2: Mama waliu

3: Mama musa.
Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by papyjaypaul: 1:39am On Jan 02
This was Nigeria until extremists and fanatics took over religion and tribe.
Re: Photo: Genzed Go Think Say Na Hawker...if You Know, You Know by Schoolshooter: 9:10am On Jan 02
Poverty no tire you op

(1) (Reply)

The Tearful Bride: / Promo / The Born Again

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.