Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,255 members, 7,815,391 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:38 AM

AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF (39471 Views)

AFCON: Super Eagles Players Celebrate Their Win Against Cameroon (Pics/Video) / 2021 AFCON: Super Eagles Camp Open In Uyo December 28 / AFCON: Super Eagles Receive Rousing Welcome As They Return Home From Egypt (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by fergie001: 8:59pm On Feb 02
Super Eagles waka never still finish o. Na semi dem don dey go so... πŸ‡³πŸ‡¬πŸ¦…

#TotalEnergiesAFCON2023

Kpa Kpa Kpa Kpa away! Naija go must see the under of this #TotalEnergiesAFCON2023 pot. Ballin' ballin', premium or nothing...

Osimhen! You no dey feel am?! πŸ«ΆπŸ‡³πŸ‡¬

#TotalEnergiesAFCON2023

CAF

77 Likes 6 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by inoki247: 9:01pm On Feb 02
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win shocked shocked shocked

142 Likes 10 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by JasonScoolari: 9:08pm On Feb 02
Congratulations to the boys....

Weldone to the Palenca Neggras of Angola, they played well, but it was not their day.

A date with our bitter rivals, the Bafana Bafana of South Africa will determine if we go still waka in Ivory Coast or waka comeback to Nigeria with bronze as usual.

155 Likes 12 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by HarryGleb: 9:11pm On Feb 02
South Africa is waiting.

1 Like 6 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Masterviolence: 9:15pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.

346 Likes 23 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by JasonScoolari: 9:16pm On Feb 02
Masterviolence:

They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.
Senegal and Morocco fans actually said more than this.


Take one game at a time, don't be too boastful.

127 Likes 11 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by iamocheme: 9:50pm On Feb 02
watch the match highlights here


https://www.youtube.com/watch?v=PPt7z9Okr_M

5 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by money121(m): 10:02pm On Feb 02
Ok
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ThunderFireAgba: 10:02pm On Feb 02
undecided

30 Likes 2 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ogolemati: 10:02pm On Feb 02
cool cool cool like play like play na only super eagle win be the only little joy for the whole country.where is that old man of a president that took fuel from 187-670 and dollar from 750-1400 from where his other twin brother left it

81 Likes 13 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by doneback04: 10:03pm On Feb 02
JasonScoolari:
Congratulations to the boys....

Weldone to the Palenca Neggras of Angola, they played well, but it was not their day.

A date with our bitter rivals, the Bafana Bafana of South Africa will determine if we go still waka in Ivory Coast or waka comeback to Nigeria with bronze as usual.

They didn't play anything at all


1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dpharisee: 10:03pm On Feb 02
Congratulations Naija, I can see the collaboration between Tinubu and Obi towards one goal which is victory for Super Eagles

8 Likes 2 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Sunofgod(m): 10:04pm On Feb 02
cool
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by 4tomandchi: 10:04pm On Feb 02
Dis CAF post sound like bad belle oh!! We Super Eagles know say one game still remain to final and another one to lift the trophy.

God no go shame us!!!

51 Likes 5 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by profmallor: 10:04pm On Feb 02
How can south africa be waiting when they are yet to cross the hurdle of cape verde. Its Nigeria and Mali at the finals.



HarryGleb:
South Africa is waiting.

36 Likes 2 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ipobarecriminals: 10:05pm On Feb 02
cool

1 Like 2 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ORIAYO70(m): 10:05pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.




South Africa is the cheapest of all

34 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Creamypie(m): 10:05pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
what if they lose 2morrow

15 Likes 3 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Seunpapa65: 10:05pm On Feb 02
Please who knows how i can start naija to win the cup on sporty

2 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by GanagiBitrus: 10:06pm On Feb 02
The Waka no go finish until the Trophy is lifted by Skipper Troost Ekong. ✌️

Abeg clear road for S/Eagles... grin

36 Likes 3 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ATEAMS: 10:06pm On Feb 02
Nasso
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dyfynezz12(m): 10:06pm On Feb 02
Eagles 're cooking
The cup is theirs

3 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by skywalker240(m): 10:06pm On Feb 02
Useless CAF



Deep down, they truly want Nigeria to fail

22 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Timothy89(m): 10:06pm On Feb 02
I think meeting SA will make sense than cape Verde, those carpe Verde guys na baller, scoring is in their DNA



I doubt if we can rival them with one 1 goal score in a match


Where is that dude saying over 4.5 for Nigeria, Nigeria over 4.5 like serious, SA and carpe Verde, 3.5, for guinea v Dr congo dey make sense not Nigeria


Na under 2.5 first half I carry them and it enter, I would have carry them under 1.5 sef

9 Likes 3 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by tunjijones(m): 10:07pm On Feb 02
E sweet me the way whey Nigerian dey drag Ghana.

Them talk say the "g" whey dey for Angola stand for Ghana....

26 Likes 2 Shares

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by gaby(m): 10:07pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.

Those ones collection go be legendary..

14 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Hisimperialmaje(m): 10:08pm On Feb 02
E Clear!! Go Eagles

1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dididrumz(m): 10:08pm On Feb 02
Ehnnn, we know and with the way those boys are playing, no wahalah...

Bring it on πŸ’ͺπŸ’ͺ

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by HarryGleb: 10:09pm On Feb 02
profmallor:
How can south africa be waiting when they are yet to cross the hurdle of cape verde. Its Nigeria and Mali at the finals.



1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Offpoint1: 10:10pm On Feb 02
grin

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Victor Osimhen Becomes 1st African Footballer To Win Golden Boot In Serie A / Sanita Siasia And Jamell Barret's White Wedding In Atlanta (Photos) / Tammy Abraham Questions Lampard's Tactics After Loss To Sheffield

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.