Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,548 members, 7,823,399 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 09:43 AM

AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF - Sports (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF (39496 Views)

AFCON: Super Eagles Players Celebrate Their Win Against Cameroon (Pics/Video) / 2021 AFCON: Super Eagles Camp Open In Uyo December 28 / AFCON: Super Eagles Receive Rousing Welcome As They Return Home From Egypt (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by gaby(m): 10:10pm On Feb 02
ThunderFireAgba:
undecided

I no know who go give Amokachi microphone oh..

Even dem Okocha and Kanu go dey wonder say " How far" ayam not understanding?

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by APCREP: 10:11pm On Feb 02
Bhj
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by FFIA: 10:13pm On Feb 02
Seunpapa65:
Please who knows how i can start naija to win the cup on sporty
Hope say you go put your whole salary? cool
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Maxtipulation(m): 10:16pm On Feb 02
Ghanaians accra ing by now

7 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by obiseq: 10:17pm On Feb 02
inoki247:
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win shocked shocked shocked
bro, this pass luck, I can see good football and determination in today's match oo. Even though they loose sef, their match today na superb oo
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by magzey: 10:18pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
waiting to lose to Cape verde abi grin grin

9 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by INTEGRITYA1(m): 10:19pm On Feb 02
Na so oooo
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by malvisguy212: 10:20pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
bros. honestly I pray south Africa beat cape vade . those guys can run oo.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by obinna58(m): 10:21pm On Feb 02
Finally first good news of 2024 and it’s coming from sports
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Innosonp(m): 10:25pm On Feb 02
ogolemati:
cool cool cool like play like play na only super eagle win be the only little joy for the whole country.where is that old man of a president that took fuel from 187-670 and dollar from 750-1400 from where his other twin brother left it
my brother this type of comment is what I have been looking for

1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by zinaunreal(m): 10:26pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.

This is not rugby carry waka jare

2 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by blesboi(m): 10:27pm On Feb 02
Nigeria to carry 2.90 odds on bet9ja
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Nmezor(f): 10:31pm On Feb 02
Nice guys
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Sctests: 10:41pm On Feb 02
Masterviolence:

They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.

You have a big mouth like a typical nigerian and na wetin dey kill Nigerians. Na why we never win world cup.

You remind me of World cup match between Nigeria and Sweden in Korea 2002. Before that match, Punch newspaper had a big headline 'Eagles will dehorn Sweden' with a picture of a Viking with a broken horn on his helmet. The result after the game? 2-1 victory to Sweden. Nigeria could not even get past the group stage.

European teams don't boast, but they roast their opponents on the field. Learn.

3 Likes 1 Share

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Stargangz: 10:44pm On Feb 02
Dem don decamp from osimhen, People don pot go lookman camp, nawa 4 9ja pipo o grin

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Ironbull: 10:53pm On Feb 02
inoki247:
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win shocked shocked shocked

Just ignore them. Make dem too use their luck take shine for their village make we see how far.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by MrJames007: 10:55pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
Have they already qualified undecided

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by nedzuby: 10:55pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.

Cape Verda will win South Africa

3 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Hmsniki(m): 10:58pm On Feb 02
4tomandchi:
Dis CAF post sound like bad belle oh!! We Super Eagles know say one game still remain to final and another one to lift the trophy.

God no go shame us!!!
Wheather people like it or not, it's Nigerians time to lift the cup again, that was what my God told me, we will beat South Africa, reach the final and pict the cup and come back home.

3 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by valentineuwakwe(m): 11:00pm On Feb 02
CAF don begin speak our naija pidgin English yarn o....indeed success have many followers, thats why papa tell me wen i small; hussle ooo

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by dNortherner(m): 11:03pm On Feb 02
Masterviolence:

They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.
Insh'Allah...We move all the way to the finals and lift that whatsoever the AFCON has to offer.

1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by femi4: 11:04pm On Feb 02
HarryGleb:
South Africa is waiting.
CAPE VERDE will destroy SA

SA always crumble playing a West African team

3 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by zhike: 11:10pm On Feb 02
femi4:
CAPE VERDE will destroy SA

SA always crumble playing a West African team

South Africans are happy because Bafana Bafana is going to teach super eagles a lesson in semi final.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by femi4: 11:11pm On Feb 02
zhike:


South Africans are happy because Bafana Bafana is going to teach super eagles a lesson in semi final.
They won't get there. Cape Varde is stronger

1 Like

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by zhike: 11:15pm On Feb 02
femi4:
They won't get there. Cape Varde is stronger

There is no way Cape Verde can beat South Africa.
South African team consist of players from Mamelodi Sundowns football team.
Players are familiar to their style of play, and are very organised.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by femi4: 11:17pm On Feb 02
zhike:


There is no way Cape Verde can beat South Africa.
South African team consist of players from Mamelodi Sundowns football team.
Players are familiar to their style of play, and are very organised.
It seems you don't know the history of this Cape Verde team.

4 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by omotola90(m): 11:51pm On Feb 02
JasonScoolari:
Senegal and Morocco fans actually said more than this.


Take one game at a time, don't be too boastful.
be a proud Nigerian....

2 Likes

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by jibrilELsudan: 11:51pm On Feb 02
OSIMHEN PLAY LIKE WOMAN WEY JUST BORN

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Tammy Abraham Questions Lampard's Tactics After Loss To Sheffield / Kano Pillars Formally Sign Ahmed Musa / Lucas Alves Presents Shirt To Cafu (Pictures)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.