Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,510 members, 7,819,839 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:23 AM

University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) - Education (30) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) (52702 Views)

Obafemi Awolowo University Admission For The Year 2012/2013 (official Page) / Kogi State University,anyigba;2011/2012 Admission List (official Page) / University Of Ibadan 2011/2012 Admission(official Page) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (44) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Yuxxy: 7:47am On Dec 03, 2011
U wey dey talk say matras go dey,una no dey fear bedbugs,cockroach nd oda sucking living things,.mo bring matrax cuum o,i don buy small1 sha,cuz if u buy big one,na outside una go dey take am sleep o.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by tobi001: 8:02am On Dec 03, 2011
wen ui wan do d hostel postin sef.@avb nd telz u kno nd dey go fellowshp u fit stat ur own b4 u kno it miracle go jst dey apen 4 som babe's lyf.u fit mak tim d sista cord while u go use vapearl do choir mistress.u go c say memba's go dey troop in
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 8:19am On Dec 03, 2011
Lool I no be pastor telz o, I no dey una group sef, I be Under G, your baba isale.

@yuxxy na true o, you go go jam bed wey dem don piss for am since 1948
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Justiceekesyn(m): 8:30am On Dec 03, 2011
cant we c a place to buy matrax at ib?must u cary matrax 4rm dat log distance so dat u wil luk lyk one sent packin 4rm home?.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by diceydeuces: 8:57am On Dec 03, 2011
@Tim d gurl(vapearls inclusive) : excuse me sister,I'm not a preacher but can i pls get 1 min. of ur time(thanks).I think i should let u know dat I'm a renowned politician(just picture urself as d first lady of UI) and I can't shout like Avb,telz, segtiko and others cos i'm not a china fone lol, I will be so glad if u can let us be 2gether by saying 'yes' to my dating proposal and i promise i will neva give u cause to cry,me and u together can be UI Commissioner 4 true love.@telz,avb and others,dat's how u can do it not by making mouth @snr humph,tanx 4 d speedy and informative reply yesterday,i rily appreciate.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by wahleyz(m): 9:07am On Dec 03, 2011
Funny freshers, Well,i dnt tink i wil be cumin to ui wit mattress,i wil cum wit my mattress nd oda thing after d xmas nd new year holiday nd after they av allocate hostel.I cant be carryin load up nd down,
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by PJAMES1(m): 9:11am On Dec 03, 2011
@diceydeuces. U badt more than us o. Ah, within a minute, you don finish job. Chai, ui girls don enter wahala o. @ telz, and AVB AND Segtiko, diceydeuces don say we be china phone. Make una give him befitting response to make him find his levels.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Nobody: 9:22am On Dec 03, 2011
@All, any1 with ideas abt pre-
dregree, distance learning or
diploma in UI? Basically, anyway
2 enter UI apart from using
UTME.
[b][/b]
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Nobody: 9:23am On Dec 03, 2011
@All, any1 with ideas abt pre-
dregree, distance learning or
diploma in UI? Basically, anyway
2 enter UI apart from using
UTME.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 9:26am On Dec 03, 2011
@all na now i jus dey wake up e be lyk sey telz nd segtiko no sleep nyc one anyway una go fit nite vigil wella@tim nd varpearl una silence to our request be say una want us to stat wit una buh hell no we go do thorough scouting b4 makin choices @justice i dey giv u till elclasico to vamoose from my block or else u go contend wit me make i rename am AVB block so una no go use ignorance as an exscuse na y i put telz in charge of dat hostel cos i no trust segtiko im bad ni nd telz no dey do im work @diceydeuces in fact u worse pass china fone u noe sey taiwan don dey manufacture fones nd walkietalkie na wetin u be politicians na arisxto work dem dey do nd i don see ur handwork ryd on sha cos we re not interested in vapearl nd tim
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 9:37am On Dec 03, 2011
Lool see this Tecno o.

@norexus ui doesn't seem to have advertised for diploma and pre-degree stuffs but I know they do it sha and its not in all courses
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by segtiko: 9:41am On Dec 03, 2011
@avb, leave dat dicey sey im use charm, i 4GET TO TEL U AL DAT IT WAS ST ANNES DAT I STARTED MY vigil yesternite, me self tired, just 20mins per each gurl, nd they amount up to 20, it was ALOMO BITTERS' dat save me.
I'm TIRED
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by diceydeuces: 9:48am On Dec 03, 2011
@Avb: sowi bro but u r kinda doing campaign after election in political language lol cos I've already succeeded in snatching those girls from u @all: I was only kidding o cos i don't think i will av time 4 any girl in skool cos studying hard and making my parents proud is my primary objective in school.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by elijahdiya: 9:57am On Dec 03, 2011
All d thing wey una dey talk no freak me at all.my main motive is to graduate with FIRST CLASS in B.sc and not in B.Ed
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Timdgurl(f): 9:58am On Dec 03, 2011
@telz. Can u plz bring sum of dose novels 4 me 'cos i find old novels mor interestin. Wen u guyz 'r tird of ur idle talk, u 'l kip quiet. AS 4 ME O, I'M NO MOR INTERESTD IN DT SUBJECT. LET'S DISCUSS BETA TINS JOR. @VAPEARL. U nko?
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by segtiko: 10:05am On Dec 03, 2011
@tim gurl ok, i can also help u wit d novels 'if nd only if ma ogas telz nd avb wil b allow to ur hal every friday nite'
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 10:17am On Dec 03, 2011
Chai, so we have this much pervs on nairaland sha, lol
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Lemia(m): 10:42am On Dec 03, 2011
C dese guys.una no sleep sef.1st of all make i let una no say i b teritorial person.@all afta d scoutin,i wil b 1 2 assign chicks 2 all.bazuka wil b d best 4 protectn
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by wahleyz(m): 10:48am On Dec 03, 2011
elijahdiya:

All d thing wey una dey talk no freak me at all.my main motive is to graduate with FIRST CLASS in B.sc and not in B.Ed
what of me and those that are in for education course, We should go and hug transformer abi.To me,course dont matter,but it is the Achievement that matters alot.Am grateful to God for my course(Health Education).Thanks
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by martlol: 10:56am On Dec 03, 2011
Will u guys just cut all dis girls talk, n discuss somtin mor benefitn, anyway, wt r d things 2 buy n dos nt necessary?, n d oda tests at jaja dt wil start on monday, cnt i do mine afta resumptn, cus al ds comin n goin, no time o,n it costs money oh, n dt SUB woman nah 419 oh, i spnt 2500 dre just 4 card n printin oh, guys shine ur eyes oh
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Captainkool: 10:57am On Dec 03, 2011
@all, i'm a botanist,i get good mixtures that can make u perform 2.5hours on bed,bt my advice be say u dey toy with pass
@all AVB is going for medicine which they only need to pass bt the rest we go need strong Gp.
I'm looking for a strong people who we can form a reading group esp dos in Sciences,i want to make my parents proud,
this my fb id
www.facebook.com/acmatthew
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Hopez456(m): 11:17am On Dec 03, 2011
@bros humph: am staying in A25, nd i ave a friend in B69 oo, congrats atlast u're a finalist, ma prob nw is hw 2get acomodatn in jan and posibly retain my rum.
@jambites dnt come wit all ur load wen u resume cos stalelites wil stil ocupy their rums b4 they get new rum, u can buy ur matras nd other stufs in ib no nid 2wory ursef dat much.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 11:18am On Dec 03, 2011
2,500 ke, go slap the woman collect your money, card na 1,500 and printing 250 o

@captainkool lol you wan give boys local herbs
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by elijahdiya: 11:24am On Dec 03, 2011
wahleyz:

what of me and those that are in for education course, We should go and hug transformer abi.To me,course dont matter,but it is the Achievement that matters alot.Am grateful to God for my course(Health Education).Thanks
see this mumu, he b like say u no get vision at all, u just wan b like bus way dey travel without destinatn
wahleyz:

what of me and those that are in for education course, We should go and hug transformer abi.To me,course dont matter,but it is the Achievement that matters alot.Am grateful to God for my course(Health Education).Thanks
see dis MUMU.he b like say u no get vision at all, u wan just b like bus wey dey travel without destinatn
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Pweshis1(f): 11:31am On Dec 03, 2011
@telz and avb,am sure u guys dnt mean all dat,probably jst to enliven the thread,datz kul sha
@house please who is in 4 physiology?
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 11:33am On Dec 03, 2011
Hopez456:

@bros humph: am staying in A25, nd i ave a friend in B69  oo,  congrats  atlast u're a finalist, ma prob nw is hw 2get acomodatn in jan and posibly retain my rum.
@jambites dnt come wit all your load wen u resume cos stalelites wil stil ocupy their rums b4 they get new rum, u can buy your matras nd other stufs in ib no nid 2wory ursef dat much.

Doesn't everyone get a room allocated for 3yrs, so I heard from a friend
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 11:37am On Dec 03, 2011
@elijah what course were you given?
Pweshis1:

@telz and avb,am sure u guys dnt mean all dat,probably jst to enliven the thread,datz kul sha
@house please who is in 4 physiology?

Haha of course its just joke , to an extent sha. I don't wanna be found in girls' hostel except when necessary
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Lemia(m): 11:39am On Dec 03, 2011
Frm wat i heard,its lyk dey change studnt rums evry yr bt within d same hall.i go land ui on monday 4 dat admisn leta.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by thetelz(m): 11:43am On Dec 03, 2011
Lemia:

Frm wat i heard,its lyk dey change studnt rums evry yr bt within d same hall.i go land ui on monday 4 dat admisn leta.

From benin? Just chill till next week monday naa and I heard this ASUU strike of a thing is starting on monday, I hope it doesn't sha
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by Timdgurl(f): 11:47am On Dec 03, 2011
I 'l hit IBD 2mao latest at dusk by God's special grace. Need 2 open an a/c wit 1st Bank among oda tins.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by PJAMES1(m): 11:51am On Dec 03, 2011
we are just trying to make the thread lively lolz.
Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by KenJADE(m): 11:54am On Dec 03, 2011
Pweshis1:

@telz and avb,am sure u guys dnt mean all dat,probably jst to enliven the thread,datz kul sha
@house please who is in 4 physiology?
I'm in for Physiology

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (44) (Reply)

Saheed Wahab Dies 24 Hours After Arriving In UK For Postgraduate Studies / Different Types Of Students You Will Meet In An Exam Hall (meme Collection) / 9 Ways To Make A First Class In The University

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.