Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 9:00pm On Dec 04, 2011 |
bifo? I no sabi am before abi na one kain food? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Goldieluks: 11:02pm On Dec 04, 2011 |
|
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 10:02pm On Dec 06, 2011 |
Fud dey ya maut, Goldi? As yu no fit tök enitin. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 5:02pm On Dec 13, 2011 |
enitin wey carry pijin na im Mc bobo go tek join follo . . . sha nufin do u |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 6:32pm On Dec 13, 2011 |
you don land for dis place |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 6:45pm On Dec 13, 2011 |
Place the fud here make I chop o jare dearie mi. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by freecocoa(f): 7:14pm On Dec 13, 2011 |
Mi no just gbadun this kind rough play. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 7:45pm On Dec 13, 2011 |
play play dey turn to something else |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 3:09pm On Dec 14, 2011 |
else wia I suppose enter but first mek I greet Oga, how far naa? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 3:20pm On Dec 14, 2011 |
Nah which kain talk b dat |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 4:48pm On Dec 14, 2011 |
dat one na private mata |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 5:09pm On Dec 14, 2011 |
mata wey be private dey get as e be o. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 5:13pm On Dec 14, 2011 |
o na small shakara I con do |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 5:39pm On Dec 14, 2011 |
Do wetin? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 6:19pm On Dec 14, 2011 |
wetin woman fit do again |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 6:28pm On Dec 14, 2011 |
Again? So u no knw wetin u fit do? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 6:33pm On Dec 14, 2011 |
do as u like nau, haba |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 2:12am On Dec 15, 2011 |
haba na where u come dey since |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 8:37am On Dec 15, 2011 |
Since u dey here u no dey c me? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 4:45pm On Dec 15, 2011 |
me i dey cold i no fit see road sef |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 8:18pm On Dec 15, 2011 |
Sef na person name? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 9:27pm On Dec 15, 2011 |
Nem of anima? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 10:47pm On Dec 15, 2011 |
Anima dey gud for peppersoup well well. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 12:41am On Dec 16, 2011 |
well i no fit shout but the baby fine sha |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 11:57pm On Dec 29, 2011 |
sha carry ur head comot |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 5:28am On Dec 30, 2011 |
comot go wia |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 6:07am On Dec 30, 2011 |
Wia u want oldsoja to go? U no know sey him don retaya from work? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 8:11am On Dec 30, 2011 |
work wey no dey? abi which one u dey talk about? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 9:49am On Dec 30, 2011 |
About d one im do for im papa barrack |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 6:37pm On Dec 30, 2011 |
barrack life don end for oldsoja. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by bekay911(f): 7:11pm On Dec 30, 2011 |
Oldsoja no be soja if na so |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 8:36pm On Dec 30, 2011 |
so una dey use me do aproko? |