Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,490 members, 7,819,784 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:15 PM

Aboki People No Dey Lie O - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Aboki People No Dey Lie O (1029 Views)

Why Aboki People Dey Like Sell Torchlight? / Aboki No Dey Lie / Na Who Dey Lie (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Aboki People No Dey Lie O by StudioCFR(m): 6:59am On Dec 04, 2011
Yesterday 4 aboki men go rob 1 bank 4 our street. As dem enter, d aboki wey carry gun com shout; Ebri body lie down, if i luk me walahi me i go shoot. Na im1 man open hin eye look am. D aboki shout 4 ram say; Oga, i no dey hear kwo? Walahitalahi if i luk me again, Na hell i go c myself. . So small time, the man com look am again. Walahitalahi Oga if No b say dis my gun na toy, I 4 don blow ur head.
Re: Aboki People No Dey Lie O by lilkech(m): 7:09am On Dec 04, 2011
^^^ stop doing this to yourself . . . i know you don't care about us so please think of yourself
Re: Aboki People No Dey Lie O by StudioCFR(m): 7:18am On Dec 04, 2011
what are u saying?

Sounds like something a poor lonely disturbed person would say
Re: Aboki People No Dey Lie O by mikuz(m): 7:27am On Dec 04, 2011
studio what's happening to you?
Your brain is becoming too unstable!
I'll put you in prayers sha!
Re: Aboki People No Dey Lie O by lilkech(m): 7:28am On Dec 04, 2011
THIS SAME EXACT JOKE WAS JUST POSTED BY A FELLOW NL'nder last week . . . this ya hp canon model 419 crayon photocopier nor go kill you e hear !!



Studio CFR:

what are u saying?

Sounds like something a poor lonely disturbed person would say

SO YOU KNOW MANY OF SUCH PEOPLE ABI?

WHY OH WHY DO YOU SURROUND YOURSELF WITH SUCH CALIBER OF LOW LIVES EHHNN?
Re: Aboki People No Dey Lie O by StudioCFR(m): 7:46am On Dec 04, 2011
Lilketch
i didnt expect cross eye' half cretin like u who's whole head's stuffed with ''fufu'' to understand the joke

hisses on u in every dialect of nigeria
Re: Aboki People No Dey Lie O by bright007(f): 8:08am On Dec 04, 2011
*peeps into thread $ sees studio weeping uncontrollably!eeeyyaa,poor studio,only u for how many people.But let's face d fact,STOP RESURRECTING DEAD JOKES.
Re: Aboki People No Dey Lie O by StudioCFR(m): 9:49am On Dec 04, 2011
it actually took me 3days to put dis joke together

so if u dont hav anything gud to say. . . Get tha hell out of here angry
Re: Aboki People No Dey Lie O by bright007(f): 10:19am On Dec 04, 2011
So it took u 3 days to pirate/copy/steal/resurrect this old/stale/dead joke.
Studio,pls grow up.
Re: Aboki People No Dey Lie O by mikuz(m): 10:54am On Dec 04, 2011
^ calm down. I rather you take it easy on the small boy.
Before the mods accuse you of committing child abuse.
Re: Aboki People No Dey Lie O by oderemo(m): 11:00am On Dec 04, 2011
The crown prince of da joke section, carry go joooor.
Owo meji feyan kan. Tualle.

abt to leave church.


next.
Re: Aboki People No Dey Lie O by mikuz(m): 11:21am On Dec 04, 2011
so you dey for church dey post all these ungodly messages?
*does a sign of the cross*
i now see ya close to ya end.
Re: Aboki People No Dey Lie O by StudioCFR(m): 11:51am On Dec 04, 2011
ode remo:

The crown prince of da joke section, carry go joooor.
Owo meji feyan kan. Tualle.

abt to leave church.


next.

Ose ore mi to dun

i don ignore my haters grin

(1) (Reply)

3 HYMNS / When Someone Is Good At Something, They Deserve A Credit. / English Made In Nigeria. (add Yours)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.