Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,729 members, 7,809,796 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:06 PM

Tell Me Something Wey I No Fit Do! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Tell Me Something Wey I No Fit Do! (4638 Views)

Buhari No Fit Do Me Anything / Oleku:plenty Somethin' Ice Prince No Fit Do / I Don Giv U Money Wey I Borrow (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Agybabe(f): 6:29pm On Dec 11, 2011
This is not funny but u can make it to be.
u are not expected to laugh but u are permitted to laugh.
Don't insult people unnecessarily.
All u have to do here is make this thread spicy by adding yours.

So now tell M̶̲̅ε̲̣ wetin I п̥̥̲̣̣̣̥ợ̣̣̝̇̇̇ fit do.

Shey u fit swim inside red sea?
Shey u fit use dry grinded pepper do pamcake?
Shey u fit use iceblock as antidote for cold?
Shey u fit use rope do g-string?
Shey u fit use kettle handle do earphone?

ℓ☺ℓ

Please add una own make we laugh!!!
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Lucario007(m): 8:36pm On Dec 11, 2011
u fit kiss bun gbogbo?
u fit give me 100k?
u fit turn bra to parachute?
u fit use bikini do handbag?

U FIT POST BETTER THING THAN THIS?

just use creativity.
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by bunmioguns(m): 4:59am On Dec 12, 2011
U fit kiss a mad man for road
U fit use S P E R M chop bread
U fit organise crusade on top BRT lane
U fit quite Joke section for nairaland


&




U fit b r e a s t feed me, grin grin grin grin

2 Likes

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by StudioCFR(m): 5:48am On Dec 12, 2011
I will be right back cool

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Gluckdude(m): 7:09am On Dec 12, 2011
u fit use Ayefele(yoruba musician) do striker?
u fit take aeroplane go car wash?
u fit send yahoo messenger message for market?
u fit use iya Rembo ( yoruba actress) do stripper?

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by labaks(f): 9:29am On Dec 12, 2011
u fit use rake chop indomie
u fit hawk cement inside traffic or u fit hawk salt inside rain
u do manicure for lion or u fit use snake knot tie
tongue tongue tongue

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Nobody: 1:40pm On Dec 12, 2011
Shey u fit brush teeth for tiger?
U fit live for inside bottle?
U fit use beans do button for cloth?
Abi u wan fix nails for bear?
U fit trek go london?
U fit order for amala inside macdonald?

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by snthesis(m): 3:47pm On Dec 12, 2011
booqee:

U fit order for amala inside macdonald?
nice grin grin
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Nobody: 5:40pm On Dec 12, 2011
u fit use bus go Madagascar?? grin


u fit pinch water?? grin grin


u fit hug transformer?? grin


u fit reverse okada?? grin grin grin













pls MR MOD move this comment to d front page grin grin grin grin grin laff wa kill pipo grin grin grin
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by mikuz(m): 5:57pm On Dec 12, 2011
^^
you really want this thread in the front page?
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Nobody: 6:00pm On Dec 12, 2011
I WANT ONLY MY COMMENT grin grin grin


MR MIKUZ BUSHPIG angry angry
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by toygod2: 3:41am On Aug 11, 2012
u fit move this thread to front page urself? grin
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by AAlozie(m): 8:07am On Aug 11, 2012
U fit use condom do decoration?
U fit chop raw beans?
U fit put water 4 ur fuel tank?
U fit marry me?

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by sonnyudoh(m): 7:47pm On Aug 15, 2012
U fit use straw suck breast. Agbada no fi b parachute
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Nobody: 12:16am On Aug 16, 2012
OP, u fit lick my lollipop? cheesy
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Lagusta(m): 12:20pm On Aug 16, 2012
U fit use menstruation do ketchup?

U fit use pepper water clean yansh?

U fit use super glue do eye drop?

U fit slap gallant mopol?

Finally, U FIT DIE AND COME BACK AGAIN
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by larride(m): 12:54pm On Aug 16, 2012
You fit trek go Kaduna?

You fit marry an slowpoke

You fit cook food inside go slow
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by 234GT(m): 8:40pm On Aug 18, 2012
You fit wear suit for masquerade?
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Nobody: 10:15pm On Aug 19, 2012
U fit go river by 3am? U fit shout for boko boy? U fit go nysc 4 maiduguri? U fit chop water?U fit see your eyes without mirror?U fit read book for rain?
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by eppysold(m): 5:12pm On Aug 08, 2014
@ op...u fit use ur brain for a second?

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by aboyaji(m): 9:39am On Aug 09, 2014
you fit close this thread
Reyginus: U fit read book for rain?
nice one
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by ritchsongz(m): 7:15am On Aug 10, 2014
U fit use amala do bullet proof, ?
abi u fit use dry gin cook Ewèdù?
u fit slap oga soldier?
U fit from nairaland update facebuk status?
Abi u fit ping wit gadaffi?
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by holyboss: 8:17am On Aug 10, 2014
Ok! Temme U fit hug ebola Victim undecided
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by raphy(m): 11:12pm On Sep 19, 2014
laugh wan killme

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by cegxie(m): 1:29am On Sep 20, 2014
You fit collect food from shark mouth.
You fit feed tiger pickin for the mama front.
You fit use your hand do fuse for transformer.
You fit use your teeth start I pass my neighbour generator?
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by Agybabe(f): 6:03am On Sep 20, 2014
You fit kiss soldier wife for in front of barracks? Jor o
Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by johnp2(m): 10:36am On Sep 20, 2014
YOU fit go sabisa forest!

YOU fit carry bible go mosque

YOU fit drink garri pass jebu man!!

You fit drink ogogoro pass urobo man?



Chai!!! Na play I dey ooooooO

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by stevoskyj(m): 1:50pm On Nov 01, 2014
Agybabe:
You fit kiss soldier wife for in front of barracks? Jor o
yes na.. me wey na soldiers why i no go fit kiss ma wife for front of barracks
abi you feel say us wey na soldiers no sabi romance

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by stevoskyj(m): 1:55pm On Nov 01, 2014
AAlozie:
U fit use condom do decoration?
you wan try??

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by JosephMNJ(m): 6:42pm On Nov 01, 2014
U fit use iPad play table tennis?
U fit use well as piggy bank?
U fit use acid soak garri kon drink am?
U fit bet on Mikel beating Bolt in a 100m race?
U fit drive Range Rover sport inside Pacific Ocean?
U fit use tire sharpen your Cutlass? And lastly
Would you beg Woodward to sign Arturo Vidal for United for God sake or persuade LVG to give Falcao more playing time and stop favouring RVP?

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by ultraGM: 10:40pm On Nov 01, 2014
U fit claim shekau for aso rock
Abi claim to have ebola in lagos state

1 Like

Re: Tell Me Something Wey I No Fit Do! by icycoolmik: 12:33am On Nov 02, 2014
u fit soak garri for river?
u fit use hair net catch shark?
u fit use head waka?

1 Like

(1) (Reply)

* * ~ Pidgin English Is Fûcked Up!!! ~ * * / Am Looking For My Period...can Somebody Help Me / Weird But Interesting Anonymous Board

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.