Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,143 members, 7,852,894 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 08:03 AM

When I Met Sir Alex - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / When I Met Sir Alex (892 Views)

I Met An Old School Classmate / I Met My Boyfriend On NL / I Think Sir Alex Ferguson Is Tribalistic (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

When I Met Sir Alex by lilkech(m): 6:30pm On Jan 08, 2012
OMG, i just saw alex Ferguson at shoprite at the palms shopping mall, i no no say Ferguson don old die oo, i intentionally brushed his shoulders sef n told im, ' Come oh . . . Wetin dey do u . . . U blind ? '.

HE TOLD ME SORRY THAT I SHOULD FLY OVER TO LONDON TOMORROW AND START TRAINING

MAKE UNA DEY PRAY FOR ME OH . . . IF E WORK OUT I GO DEY POST RECHARGE CARD 1500 FOR ALL NETWORKS EVERYDAY

* na ETC be dis oh . . . So nor come here dey ask me where joke dey *
Re: When I Met Sir Alex by bright007(f): 6:46pm On Jan 08, 2012
Where is d joke? 8 cool)
Re: When I Met Sir Alex by Nobody: 8:44pm On Jan 08, 2012
Bright! Should i say u have hearing problem or sight problem, d guy said its etc and u shouldn't ask where's d joke but dats exactly what u posted!
What da hell, ! angry angry angry mtcheww, !
Re: When I Met Sir Alex by bright007(f): 9:20pm On Jan 08, 2012
*wen dey say common sense is not common,u are d exact object of contemplation of such statements!wat is ur concern if I ask simple question.
Re: When I Met Sir Alex by Emmyk(m): 9:28pm On Jan 08, 2012
Can someone translate this parable d op made in pidgin to english for me? Thanks!
Re: When I Met Sir Alex by lilkech(m): 12:52am On Jan 09, 2012
Emmyk:

Can someone translate this parable d op made in pidgin to english for me? Thanks!


ALL THIS ONE WEY YOU DEY TALK NA WASH

YOU DEY PARAMBULATE YOU SELF AS A NIGERIAN YET YOU NOR SABI COMMON PIDGIN

HOW YOU WAN TAKE SABI ENGLISH ?

* if we check am well you go be haboki *
Re: When I Met Sir Alex by Emmyk(m): 1:26am On Jan 09, 2012
Tah! Aboki kor aboniki ni. Abeg yan lafable jokes not tis hula balo jor
Re: When I Met Sir Alex by Emmyk(m): 1:28am On Jan 09, 2012
And I speak Pidgin abit if u wanna know, I only wanna take the mickey out of you ni. U dig?
Re: When I Met Sir Alex by lilkech(m): 3:19am On Jan 09, 2012
OYA POST YOUR JOKE NAH . . . AS YOU NO GBADUN MY ETC

AND WHICH ONE BE SAY YOU WAN COMOT ' Mickey ' FOR MY HAND ?

ME I NEVER UNDERSTAND THAT ONE OH

(1) (Reply)

Ojukwu Called My Phone~i Swear! / Sympathy / Annoying Questions That Gingers Knock And Slaps!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.