Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,412 members, 7,954,641 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Correct Me And Tell A Bigger Lie! (3858 Views)
When You Tell A Group Of Girls You Work At Shell / Correct Me And Speak A Wronger English / Translate This Pidgin English To Correct English (2) (3) (4)
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by ImperialMcHael(m): 9:49am On Feb 01, 2012 |
All of you are good liars, but somebody has to say the truth for once!. Anyway, Dagrin just pinged me via whattsapp that the album he realeased yesterday had a collabo with Elvis Presley |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by sutoboy(m): 10:06am On Feb 01, 2012 |
Imperial McHæl: na that one we go dey do abi? otooro: grow up man |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by frudokafor(m): 9:18pm On Feb 01, 2012 |
abeg advice me on the type of car i should buy i ve checked out toshiba jeeps and hp sport cars but i dont know if the re suitable fo naija roads |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by sutoboy(m): 12:50am On Feb 02, 2012 |
kuku buy nairaland jeep now |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by dealordea(m): 3:23am On Feb 02, 2012 |
All of una be liar, GEJ just talk am for nairaland compound that nigeria will greater than westerner before march, Mtcheeew! If u dey europe or america, na u sabi cos better don finally reach naija |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by ARareGem(f): 7:58am On Feb 02, 2012 |
Hey, guys! Hold up! My rich boyfriend who lives overseas just bought me a Cashew laptop. |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by dealordea(m): 8:02am On Feb 02, 2012 |
Sharrap! Na lie ur dey lie up down, nobi your boy friend send the cashew bb pin, I confirm the bb pin my self |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by deekseen(m): 10:26am On Feb 02, 2012 |
Shey d pin chook you? I order for bb but i ask dem to remove the pin or sterilize am. I no know how many people e don chook, i no wan get AIDS o. |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by Nobody: 10:43am On Feb 02, 2012 |
^^^BB pin nor dey chook jor, wetin surprise me be say the BB wen my bf send me for valentine nor get camera. Wetin i wan take snap maself na |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by Nobody: 11:29pm On Jul 28, 2013 |
chindi: ^^^BB pin nor dey chook jor, wetin surprise me be say the BB wen my bf send me for valentine nor get camera. Wetin i wan take snap maself nacome borrow from me, my bb get 7 cameras, 4 for front 1 for back, 1 for up and one for down. All of them de snap once for panorama view. |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by donted(m): 8:31pm On Jul 29, 2013 |
Wetin even de pain me b say my bb infrared no de wrk so to collet music de hard me, but d bb get microwaves sha |
Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by Nobody: 8:46pm On Jul 29, 2013 |
donted: Wetin even de pain me b say my bb infrared no de wrk so to collet music de hard me, but d bb get microwaves shahaba you can lie o, microwaves ke, but sha mine can cook beans by switching on the torch light. Sometimes I even use my phone to power my house to save electricity and protect the environment. |
Hilarious! !!ileya Thing[picture] / Picture: The Story Of A Parrot That Swallowed Viagra Tablet / Will You Burn Your Certificate For $50m????
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |