₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,141 members, 8,521,368 topics. Date: Thursday, 19 November 2026 at 09:58 AM

Toggle theme

Why??????? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why??????? (403 Views)

1 Reply (Go Down)

Why??????? by Makavelli001(op): 8:51pm On Dec 02, 2025
Why girls dey always get sense when e reach my turnhuh
This always occurs to me ....A girl that is everyone's hoe, once I make advance...their brains go set up. Them go begin form gud gal. Na then them go begin form church gal, some go begin play hard to get....some go want make their family members know me, especially their mum.

The funniest thing be say all those guys wey been don chop them....non wey them apply all this sense ooo.
Re: Why??????? by ChizzyBuna(m): 10:01pm On Dec 02, 2025
This used to be me 7 years ago grin grin
Re: Why??????? by 2cribz: 10:18pm On Dec 02, 2025
Face yur books darrft students
Re: Why??????? by Nobody: 11:11pm On Dec 02, 2025
You Dey give good boy vibes na. If you give good boy vibes dem go come like good girls. If you give bad boy vibes, then go wan show you say dem bad pass you. And who gain? Na you.
Always start with naughty chats and dirty talks. you fit turn any good girl to baddie.
Re: Why??????? by Makavelli001(op): 12:32am On Dec 03, 2025
ChizzyBuna:
This used to be me 7 years ago grin grin
How did u navigate it
Re: Why??????? by brain54(m): 1:24pm On Dec 03, 2025
It's your personae or personality...

Or how they take dey talk am for English that year.

You are giving good boy vibes!
Re: Why??????? by WinningEleven(m): 3:43pm On Dec 03, 2025
Your looks and personality doesn’t give “the guy I want right now”

It gives “the guy I want to keep for later just in case”
1 Reply

• 2 • 3 • 4

Thinking Women “want only money” Is Oversimplification • Please Let Reason Together My People • Protect Your Relationship