Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. (926 Views)
| Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Luckystarsssz(op): 8:18am On Dec 05, 2025 |
Leave am leave am...now they are coming to my doorstep. This worms don leave tree come ground now them dey find entrance to my house I know person wey I go hold responsible that girl wey dey do bone thug and harmony. Doubled7 abi wetin be her moniker. Thank God someone like Dzzz say it's edible. Abeg give me the recipe or show me a recipe make I take am from there. If you dey read this thing and you dey doubt whether I go chill or chop am just wait and see.
|
| Re: Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Luckystarsssz(op): 8:20am On Dec 05, 2025 |
After eating a section of the tree finish
|
| Re: Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Luckystarsssz(op): 8:22am On Dec 05, 2025 |
Now them don get mind as say nature advocate say make I leave am in harmony I know who I go hold responsible sha
|
| Re: Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Olachase(m): 9:24pm On Dec 05, 2025 |
Either you like it or not na them go still eat you 🥱🥱 |
| Re: Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Double0h7(f): 1:53am On Dec 06, 2025 |
Luckystarsssz:According to Google they will leave as sudden as they appeared so show them slow patience. They eat every leaf 🍃 edible and then they go and lock up before they become beautiful moths! And they are edible if hunger is holding you that badly 🤢.
|
| Re: Picture Loading...leave Am Leave Am...now They Are Coming At My Doorstep. by Luckystarsssz(op): 4:21am On Dec 06, 2025 |
Double0h7:Baby no worry I don chase them go. I mistakenly put tagiri(Africa melon) near the tree and they all left I even created a post about them coming out and holding you responsible as an advocate of bone thug and harmony. Unknown to me the Tagiri I bought to use for my Noiler one escaped yes it escaped I searched for it only to discover yesterday it was hiding inside one of my clothes rotten. However I didn't know tagiri (African melon) was what scare them away. |
My Guy Babe Don Leave Am Because E No Dey Last For Bed • Please Help My Pregnant Wife. Strange Things Are Coming Out Of Her • Dj Played I'M COMING At Children's Party • 2 • 3 • 4
Thin Line B/w Love And Cooking • Ladies Only: Love Or Lust • Am Just Curious