. - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › . (1008 Views)
| . by KiNg0G(op): 7:46pm On Jul 23*. Modified: 11:35am On Aug 11 |
last category are just walking dead. Don't get me wrong if I'm dating a girl I can spend on her in any way but not for sexual favors and any girl when dey try use sex as weapon or bargaining chip always learn the hard way that I can never be sex starved or short of women ready to please. |
| Re: . by Stephen0mozzy: 8:11pm On Jul 23 |
Paying for Sex is just as expensive as Paying for Love (Relationship). But if you actually build a friendship that grows into a relationship, you did not use money to "coerce" the girl into a relationship, then you'll enjoy dating. But you see the rubbish most guys do, when they want to impress with money, e expensive and e dey stew peieied. |
| Re: . by Jmichael1(m): 9:17pm On Jul 23 |
KiNg0G:Were una take dey see all dis money to spend on top kpetus,abeg make una carry me along.... But bro,nah hook up girls u carry and not normal olosho for brotel... No brotel olosho go collect 50k for short time when her kpetus no be gold |
| Re: . by DrAkpa(m): 5:22am On Jul 24 |
KiNg0G:You will eventually end up poor in your later years. Bookmark this post. |
| Re: . by Uchesis: 9:50am On Jul 24 |
Back in the days when I was a bad boy. Na the ones wey get room for hotel I dey carry. I no dey do short time ooo. Na TDB and I no dey pay pass 10k Just remembered Onyi dat year. Got to a point i was almost knacking her for free ![]() |
| Re: . by AllBlack: 10:34am On Jul 24 |
KiNg0G:Even if I ugly and short pass oshimole... even if the babe fine pass AI model. |
| Re: . by mosicola(m): 7:32pm On Jul 24 |
Na 2k we dey do short time here. Abi you people are paying in dollar equivalent |
| Re: . by oluwatruther: 10:12pm On Jul 24 |
See the way you people dey calculate price now. Even olosho don start charging in dollar. Back when I dey school na look eye we dey do short time with girls — no kobo involved. Now even the free ones get condition before una reach their bed. Maybe na because I don old. |
| Re: . by kiddaz: 12:59am On Jul 25 |
Na foolish man dey use money chase woman, pay for sex and the worst of them visit brothels. The last category are just walking dead. Don't get me wrong if I'm dating a girl I can spend on her in any way but not for sexual favors and any girl when dey try use sex as weapon or bargaining chip always learn the hard way that I can never be sex starved or short of women ready to please. Back to the topic OS na waste of time cos she just comes to flex and cure your hsp (high sperm pressure) and nothing else but having your own girl, you share a lot together it's not just about urgent curing or sending money. Una dey try sha. You don't even know the category of men that have used her for wtv all in the name of paying client and you sef go still climb her to share in the plague |
| Re: . by Achilliesbilly(m): 11:40pm On Sep 12 |
Where una dey see 2k Olosho. Abeg drop location |
A Prostitute Is Better Than A Girlfriend • Share The Moment You Realised You Had A Fake Friend Or Frenemy • Who Else Like Watching Porn More Than Having Sex • 2 • 3 • 4
Christmas And New Years Eve • E Fit Happen 2 U • Want Learn From Experienced Lovers.
