₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,379 members, 8,421,631 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:32 PM

Toggle theme

Why?? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy?? (746 Views)

1

Why?? by Nobody: 2:26pm On Mar 29, 2012
omo why e be say 99 percent of the babes on 2go jus too wowor for comfort? sad
u can never see a fine naija babe signing into 2go.na those babes wey their face be like masqurade na dem jus boku for 2go dey form wetin i no know.na so the other day i jus dey chat with dis babe on 2go wey put Halle Berry as her profile picture.dis babe be jus come dey catch my interest.at first she be dey claim say the Halle Berry picture on her profile na her real pixture but then i jus yarn am say the lady on her profile picture na hollywood actress.then she come say she go show me her real picture but then she make me promise her say i wont run away after seeing her real pixture.i promise her then she come show me her picture.omo men!! dis babe wowor no be small.na so her mouth be like kpomo meat with two big tribal marks for her face and the face in general look like a female masqurade wey dey vex.i so i jus delete her ID one time.many naija babes on 2go jus wowor die and wetin i don come notice be say many of these wowor babes na black american female models picture na im dem dey put on their profile.na wah oooo grin

1

234

Signs You Should Not Marry HimWhy meeeeNigerian Girls Are Underrated