₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,392 members, 8,450,115 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 07:50 PM

Toggle theme

Single Again - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceSingle Again (3739 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Single Again by Idowuogbo(f): 5:07pm On Apr 11, 2012
prettymaxy: Mtscheeeewwww
Rubbish
Ur face like decayed Boli

See am, she dey purge bcus na ur type men dey show.

Abeg carry ur 99 problems comot for thread jare!

We no send ur bad belle o!

Mstewwwwww!!!!!
Re: Single Again by Goldieluks: 6:09pm On Apr 11, 2012
Hmm badooosky na you dey run follow man like this, upon say you be miss NL? tongue grin grin
Re: Single Again by Idowuogbo(f): 6:12pm On Apr 11, 2012
Goldieluks: Hmm badooosky na you dey run follow man like this, upon say you be miss NL? tongue grin grin
Liv tori joor!

Na assembly we dey na, am just giving d spokesman attention.

U no how me does na, emi o le shomo ti o fine eeee! wink grin
Re: Single Again by Goldieluks: 6:14pm On Apr 11, 2012
See as that babe just hissss follow una. Lol@ 99 problems, your mouth ehn. grin huh
Re: Single Again by Idowuogbo(f): 6:30pm On Apr 11, 2012
Goldieluks: See as that babe just hissss follow una. Lol@ 99 problems, your mouth ehn. grin huh
No mind am jare body dey scratch am.

Imagine d anwili,she suppose dey kitchen dey wash my plate

Nansense!
Re: Single Again by Nobody:
...
Re: Single Again by Nobody:
...
Re: Single Again by jobaskia(m): 8:07pm On Apr 11, 2012
@idowuogbo n ogbeche. Dis movie wey dey go must not stop. Act one , scene 2. Evrybody grab ur copy now........
Re: Single Again by Nobody:
....
Re: Single Again by Nobody: 9:04am On Oct 23, 2012
....dead thread wake up
Re: Single Again by Idowuogbo(f): 10:49am On Oct 23, 2012
ogbeche77: ....dead thread wake up
I dey ya! Ready. Got act1 scene 3? kiss
1 2 3 Reply

Single Again Just Before Valentine!Help!i Think My Hubby Wants To Be Single Again!!OMG! Ogugua Is Single Again.234

My Boo Is Nt RomanticPhysical Beauty Vs Inner BeautyTrue Talk.....pix