Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,374 members, 7,829,973 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 02:22 PM

Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. (994 Views)

Even The Goats Don't Want GEJ...(I Didn't Say So Ohh Pls) / Please Help Me I Don Die Be This Oooooo, Chei / If Obasanjo Hear This I Don Die Bi That... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. by Nobody: 10:29am On Jun 30, 2012
Imagine this after yabbin GEJ or PP jona and you are still laughing, suddenly a knock bangs on ur door and as usual you thought its one of your friends and still laughing, u hope to gist your friend the funny joke. Only to open the door to see GEJ and PP jona holding there blackberrys and GEJ will be lyk "eeehee na u dey yab me and PP 4 nairaland shee na u go d skul for her?? Me: shocked ye pa ur xcelency... lipsrsealed grin grin.
Waitin you self go do?
Re: Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. by Nobody: 11:08am On Jun 30, 2012
Una still dey think am? MOD abeg frontpage am make ppl react abeg
Re: Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. by bunmioguns(m): 12:17pm On Jun 30, 2012
I thought I was reading a joke
Re: Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. by mskata(m): 9:58pm On Jun 30, 2012
And u tink ds is funny shey sad sad
Re: Surprise; Knock Knock; Open:ye Pa Gej I Don Die. by Nobody: 11:04pm On Jun 30, 2012
dvdon: Una still dey think am? MOD abeg frontpage am make ppl react abeg
you dey even get mind to dey order front page for dis ur yoke?! U no even happy say dem never even move am go dust bin section. Smh

(1) (Reply)

Royal Fart / Joke Of The Day: Okada Man And A Ghost Wanna Be / Beautiful Things We Did As Kids!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.