₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,207 members, 8,420,815 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:49 AM

Toggle theme

The Response "Who Is That" - Culture - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureThe Response "Who Is That" (791 Views)

1 Reply

The Response "Who Is That" by mskata(op):
...
Re: The Response "Who Is That" by ifyalways(f): 8:03am On Jul 13, 2012
Na enviroment cause am my broda, just "manage" us like dat and pray for beta days. Lol
Dem no dey knock door, not to talk of getting an aggressive "who be dat" answer for chevron, banana island, VGC etc, na bell, trained guards would go usher you in.
Now coming to where man dey hide head manage, areas wey dem dey like 7 people dey manage 1 room. You know say the time wey you go knock fit be say:
Bobo just dey enter house after hustling in the sun for like 6 straight hours.
Babe want soak garri, ekpa and sugar quick quick before her other roommates come back come short the food.
Papa bombom want collect him "God given manna" from mama bombom as no chance for action inside their one room which they manage with 5 kids for night things.
Some mugu want come obtain you ie borrow money from you, your harsh reply go first inform am say you sef dey find who to obtain.
Etc etc
We are peace loving people oh my dear but na condition make crayfish bend.
Lmao!
Re: The Response "Who Is That" by mskata(op): 5:52pm On Jul 13, 2012
Making sense
1 Reply

Lagos,oshodi Tapa And Inverted Slaves: Response To Oshodi Tapa FamilyIs Saying "Thank You" As A Response To Someone's Greeting Appropriate?Racism, The Rational & Logical Response To Black Behavior (philosophical Debate)234

ORANMIYAN FESTIVAL CONTROVERSY : Alaafin Dares OoniBurnt Armed Robber At Isuti Road, Egan.Akure Mornach Joins His Ancestors