Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,967 members, 7,817,841 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:56 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri Bible (1556 Views)
Warri Bible Is Out!!! / Warri Bible Is Out...grab Ur Copy Now!!! / Warri Bible Is Finally Out. Grab Your Copy Now!!! (2) (3) (4)
Warri Bible by shadrach77: 7:57pm On Jul 24, 2012 |
WARRI BIBLE!!! ENG: As it is written in the bible. PIDGIN: As dem yan 4 bible! ENG: Jesus entered the boat with his disciples! PIDGIN: Na im Jesus come enta canoe wit im padi dem! ENG: As the boat was sailing, there was a great storm!!! PIDGIN: As d canoe dey go, na im yawa come gas!!! ENG: The storm was so great that it was like a whirlwind! PIDGIN: as d yawa dey, na im kasala come burst!! ENG: The disciples became so afraid and they shouted master master! PIDGIN: Na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala bros eh! bros eh!! ENG: Jesus got up and calmed down the wind! PIDGIN: Na im Jesus rise up come arrange d yawa! ENG: HE turned to his disciples and said, oh ye with little faith! PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem,shake im head say UNA FALL MA HAND! ENG: The disciples replied and said what manner of man is this? PIDGIN: im padi dem come hala shoo!! bros J which kan levels na? U B WINSH....:O Enjoy your evening. 2 Likes |
Re: Warri Bible by ronkebp(f): 8:31pm On Jul 24, 2012 |
THIS IS SO FUNNY....... |
Re: Warri Bible by Nobody: 8:50pm On Jul 24, 2012 |
nice one |
Re: Warri Bible by toygod2: 5:12am On Jul 25, 2012 |
D 55th time , i ll b readin dis |
Re: Warri Bible by Nobody: 6:21am On Jul 25, 2012 |
toygod2: D 55th time , i ll b readin diswen are we goin 2 read yours? |
Re: Warri Bible by Maxymilliano(m): 8:48am On Jul 25, 2012 |
This sure got me cracking, nice try. |
Re: Warri Bible by fabj1(m): 6:00pm On Jul 25, 2012 |
9ice 1 man. Gud job. |
Re: Warri Bible by Nobody: 7:05pm On Jul 25, 2012 |
nice 1 |
Re: Warri Bible by toygod2: 9:42pm On Jul 25, 2012 |
Re: Warri Bible by Ogbiaboy: 6:21am toygod2: D 55th time , i ll b readin dis wen are we goin 2 read yours? [b]Re: Warri Bible by Ogbiaboy: 6:21am toygod2: D 55th time , i ll b readin dis wen are we goin 2 read yours? [/b]Re: Warri Bible by Ogbiaboy: 6:21am toygod2: D 55th time , i ll b readin dis wen are we goin 2 read yours? ANODA WILD ANIMAL ON RAMPAGE |
Re: Warri Bible by JojoArmani(m): 12:19am On Jul 26, 2012 |
nice one u try. |
(1) (Reply)
Funny?...................the Faith Healer / Dont Underestimate The Power Of Akpors!!! / !
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |