9cent's Posts
Nairaland Forum › 9cent's Profile › 9cent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 29 pages)
@b4, nah! no creeps up trust me sweety ![]() |
@acid, wetin happen? ![]() |
@buzy, how much are u gonna pay?, errmm , even if u want make i help the manage your privates at the same time for you, will still accept ![]() |
@my crtitics, ![]() if peeps had seen my posts as lame, then they wouldn't bother to reply ![]() |
@ib, , yes funny name. tomorow u go smell am when e don dey burn ![]() |
@ima, if u be man wey get exactly wetin him want from a woman in bed on the first try, u go understand ![]() |
@sauce, man, my yoryba too tite ![]() i cant kill myself u know? i like to write in yoruba. but still having problems with that, she wa komi nii?, sauce! |
@ib, whats the laughter for? ![]() ib, u know what, i dey think of one name to dey call u cuz i don tire for this ib of a name. i need a funny name |
hehe, miole gbeyan lole o, ![]() |
@sauce, thank u for the advice , but i wan like her jenny make she take head waka go home dis night, ![]() |
@ima, u never see were good men dey beg bad girls to marry them before? |
@savanah, e funny abi? @ib, which one u no dey sef? u just enter only to flash your 39teeths. ![]() |
@jenny, thats to show u how lively i am, u know every day i experience things and i thought we should talk about it if it's worth talking bout, u need a bottle of beer? ![]() |
@crazy, nah my dear, i'm not the single type, cuz even for nairaland only i don count 11babes and still counting, u see, , if u need any lemme know i go supply you, Bleep face ![]() |
@sauce, e go better , trust me! |
i'm taking up only the good ladies on this matter. and if u know u are one of the bad girls, type 'i'm bad'' in capital letter before stating down your comment on this issue, enjoy ![]() |
@sauce, wetin dey |
@super, i dey serve people wey want make i serve dem ![]() |
@super, nah i reject the lord in it. i'm only a humble servant my brother ![]() |
@xio, u see, i got dis puter only to be on nairaland. dis your i.d dey strange. abi dem ban u before? ![]() |
@super, women go only change based on the kind treatment wey dem dey receive from the guy man wey dey maintain dem. i no believe in sticking to only one women kill i die, dat one no dey happen u know. but no be sey i no go still love my wife o, but u know, as a man, e neccesary to dey upgrade those styles before dem fade away u know ![]() |
@ib, yeah. |
@superboi, na him be sey u never know wetin dey. abi na same food u wan dey chop all the motherfucking time till u die?, padi mi, oyo lowa ![]() |
@poster, married life, but i go still dey play away match. ![]() |
@saucekid, no mind that longer throat wey dey demand for gogo and goody goody before she go forgive anything, why she no give me her home addy so that i go forward am to osama binladen make him send bomb go visit her for house. ![]() |
@easybaby, yep, its always fun for me all the motherfucking time u know. , how about you? |
welli, u ask a ridiculous question u know?, and stop pretending to be on holy type. cuz nobody holy pass u hear? ![]() |
@ib, yep cheese to eat, errmm which other cheese are u mistaking it for? ![]() |
@ib, then peeps like u are the weak types who would be harmness even if there hubby brings in another girl friend into the house . |
@onx, that reply is completely baseless. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 29 pages)
