9cent's Posts
Nairaland Forum › 9cent's Profile › 9cent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 29 pages)
@ib, were are u now for real? |
@i never forget my dear, i only wanna press on you to figure out if u were been honest ![]() |
@ib, i have a friend wey dey answer ibukun, na sweet name though, but wetin be your mission for kano? |
CHIKA, thats the only two names i fit remember ![]() u nko? |
i get plenty names though, but the one wey i fit remember and fit spell properly na frank |
lol, hmm good to know, i still dey hope to see u one day. , u even get name? ![]() |
@ib, aleso ooo, hmm womanly place, try to be specific my dear, , ermm |
@ib ![]() were and were u get the meats? ![]() |
@ib, do u really have that ass to shake it?, though i like your ''LEPA' ' STATURE lol ![]() |
@b4u, ok i got it all now. well, i'm not gonna wait until u kick my ass , first thing tomorow morning i will forward them i promise, u can relax your mind now ![]() |
@ib, yes but only if your talent too sure, ![]() hmm, whatsup with the off topic thing?, i never knew places like this exist on nland. i only go to romance to chat and take a bow, i dont cruize around the net that much u know. |
@ib, why are u refusing my offer?, well, it;s for free. but if u think u can do it alone, then no shit, i know lekan the guy that was featured on yahoozee will help talk to DJ T. to help promote u if u your talent too sure, for real ![]() |
@ib, why are u refusing my offer?, well, it;s for free. but if u think u can do it alone, then no shit, i know lekan the guy that was featured on yahoozee will help talk to DJ T. to help promote u if u get good music, for real ![]() |
@ib, im the special one on nland, hmm, i want to sign u on my record label, how bout that? ![]() |
@ib, niggar near! ![]() |
@ib, how u going to do that? ![]() |
@ib, cum make i sign u for my record label ![]() |
@ib, when u become dj? |
@jenny, she dey seek for sugestions wey she go use against the edo man for her country ![]() |
sleep with his/her best friend! , then no be person go tell am to find him way for good ![]() |
@toocute, hmm , we don hear you, no need to post again ![]() |
@jenny, which levels? ![]() |
hmm, mr seun go try set up gay forum for some people cuz hmm, this dayz men, u can't be sure. ![]() somebody be male and the yan sey his gay dey propose to am for marriage. hmm, nothing we no go see for nland o ![]() |
@buzy, no small boys play i promise ![]() just hire me and i promise u not gonna regret it at all ![]() |
@diva, iwolomo ![]() |
@squi, oh really?, well, some good girls want to pretend in public. but on one on one , they could be pretty dangerous ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 29 pages)

