Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:49am On Jul 05, 2007 |
Me sef minto: CONGRATTSSSSSSS.
2 goals to Nil courtesy Bala I'm quite optimistic we are beating Japan hands down.Yes, we are talking of soccer game this time around ,not electronics gimmicks. I go want Japan to top dt group so dem go face Argentina.Wetin u tink.I no want make we face Argentina now oh |
Travel › Re: Will Lagos Ever Be Like Abuja? by 9ja4eva: 5:47am On Jul 05, 2007 |
I dont see Abuja decaying |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:46am On Jul 05, 2007 |
E no dey work for US/Canada |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:46am On Jul 05, 2007 |
U tink say e go good for us to meet Argentina?
I no tink so oh.
Wetin u tink, Dts y i say make we no win d grp stage |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:44am On Jul 05, 2007 |
Yes oh
Bt e go good if we finish second so we no go meet Argentina
U dey listen to d commentary on NTA |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:42am On Jul 05, 2007 |
Me no go want make we win d group oh
We dnt need to expose our stage |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:41am On Jul 05, 2007 |
U r welcome oh guy
I happy say we win sha.Na to top d group stage dey confuse person |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 5:39am On Jul 05, 2007 |
We won |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:36am On Jul 05, 2007 |
Game don finish
We have Japan to beat now |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:26am On Jul 05, 2007 |
D ref go tire
Bala tooo much oh |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:23am On Jul 05, 2007 |
E no dey show for all countries |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:20am On Jul 05, 2007 |
|
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:19am On Jul 05, 2007 |
goallllllllllllllllllllllllllllllllllllll |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:16am On Jul 05, 2007 |
Make dem score another goal oh abeg |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 5:09am On Jul 05, 2007 |
Yes oh.Dem don dey slack.No flair again
Scot no sabi play sef |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 5:05am On Jul 05, 2007 |
Winning |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:03am On Jul 05, 2007 |
Dis guys jst dey shoot anywhere wey belle face |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 5:01am On Jul 05, 2007 |
Omogen
I meant old man.Spare me cos i no be Yoruba |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 5:00am On Jul 05, 2007 |
Make we no kpef ourselves oh.
Na Under 20
D guy fast oh.Im nearly score |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 4:58am On Jul 05, 2007 |
29 |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:56am On Jul 05, 2007 |
Yes na.
Im b dey play with Mikel oh |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 4:54am On Jul 05, 2007 |
Agbaya |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:53am On Jul 05, 2007 |
Goallllllllllllll
Make we score oh |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:51am On Jul 05, 2007 |
GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
UP UP BALALALALALALAL |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 4:50am On Jul 05, 2007 |
14 |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:48am On Jul 05, 2007 |
@Disguy
Blessing Okardi u mean?Im dey comot oh |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:47am On Jul 05, 2007 |
Guy i no know oh
Try am again |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:46am On Jul 05, 2007 |
Hopefully we go score now oh |
Forum Games › Re: Thank God That: by 9ja4eva: 4:38am On Jul 05, 2007 |
Thank God for my company |
Forum Games › Re: Questions And Answer (game) by 9ja4eva: 4:37am On Jul 05, 2007 |
I dont
Do u? |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:36am On Jul 05, 2007 |
9:36 for ma end |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by 9ja4eva: 4:35am On Jul 05, 2007 |
Buy her limca or gold spot |