Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:33am On Jul 05, 2007 |
Our strikers be like wood.Dem no dey involve well well |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:33am On Jul 05, 2007 |
We go need to score one quick oh.We dey play well sha |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by 9ja4eva: 4:32am On Jul 05, 2007 |
Nothing to say |
Nairaland General › Re: Naija Geniuses ~ Where Are You? by 9ja4eva: 4:30am On Jul 05, 2007 |
We plenty oh |
Travel › Re: Is Life Really Better Abroad? by 9ja4eva: 4:30am On Jul 05, 2007 |
Guy na Europeans start that thing oh |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 4:29am On Jul 05, 2007 |
10 |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:28am On Jul 05, 2007 |
Some of dem na papa lolo oh |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:25am On Jul 05, 2007 |
Yes oh i dey land dere live.Oh no wahala
Ma guys dem dey dere sef |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:22am On Jul 05, 2007 |
We almost scored oh.Which kain thing be dis?
I dey land life come watch d last game.
Some of dem young true true |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by 9ja4eva: 4:20am On Jul 05, 2007 |
19 |
Forum Games › Re: What Are You Thinking? by 9ja4eva: 4:17am On Jul 05, 2007 |
How Nigeria can win this match |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:16am On Jul 05, 2007 |
Na Zambia vs Spain u click?
Na dere i dey watch am oh |
Sports › Re: Nigeria Vs Costa Rica: Would You Be Awake? by 9ja4eva: 4:14am On Jul 05, 2007 |
Yes oh
Dem dey suprise me |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:13am On Jul 05, 2007 |
Fast oh
E no take me time @ all |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 4:08am On Jul 05, 2007 |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 4:02am On Jul 05, 2007 |
Oh thank u man
Make i try am |
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 4:01am On Jul 05, 2007 |
MILITIA: Did I tell you I am a "Nigerian" blond? Dumb blonds have more fun! Do you love me? I would like to be your love slave! Just give me a chance! Make i go watch ma boyz play.Been nice experiencing ur foolishness Ope u change someday Peace as u continue in d land of fools |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 3:59am On Jul 05, 2007 |
Thank u man.I dey watch am now |
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 3:56am On Jul 05, 2007 |
There are two kinds of fools: those who can't change their opinions and those who won t Miltia u nt jst one fool bt 2.Wat a pity?
It is the peculiar quality of a fool to perceive the faults of others and to forget his own perfect example being Militia.
You need to change ur ways cos u one of d dumbest people i ve met on d internet |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 3:52am On Jul 05, 2007 |
OMG
Dt site no dey show am today oh. |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 3:49am On Jul 05, 2007 |
No show for ma end yet oh |
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 3:48am On Jul 05, 2007 |
The best way to convince a fool like Militia that she is wrong is to let her have her way. |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 3:46am On Jul 05, 2007 |
D match itself or line up |
Celebrities › Re: Who Is The Finest In Destinys Child? by 9ja4eva: 3:45am On Jul 05, 2007 |
kelly rowland |
Sports › Re: Scotland Vs Nigeria by 9ja4eva: 3:44am On Jul 05, 2007 |
Make dis match start na |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 3:42am On Jul 05, 2007 |
Scroll down u go c d link for dere.
Jst click d link |
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 3:41am On Jul 05, 2007 |
The mistake of fools like MILTIA are known to the world bt not to her old and waggy self.I dnt blame nature dt made dumb animals like u
I gat something better to do |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 3:38am On Jul 05, 2007 |
|
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 3:37am On Jul 05, 2007 |
|
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by 9ja4eva: 3:34am On Jul 05, 2007 |
Acid dey drop? |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 3:33am On Jul 05, 2007 |
@lala
I dey wait for dem to start oh.I hope my waiting wldnt be in vain |
Politics › Re: Nigeria: My Candid Thoughts by 9ja4eva: 3:31am On Jul 05, 2007 |
The most effective answer to an insult is silence
Especially when it comes to nappy headed fools like d person above me |