European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 8:04am On Jun 22, 2007 |
SAF d best +
We have d best teams |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 8:01am On Jun 22, 2007 |
Na u sabi |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 7:52am On Jun 22, 2007 |
Almost dere
Track him down now.Hes with acid over |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:51am On Jun 22, 2007 |
Powerful |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:51am On Jun 22, 2007 |
Which kid u dey talk of sef? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 7:50am On Jun 22, 2007 |
Im no dey miss im dog sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:47am On Jun 22, 2007 |
Which kain name be dt?
SAF really special oh for una to find name for am |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 7:46am On Jun 22, 2007 |
Chai i wld hand him over to dem personally.
Dblock where u dey? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal, Manchester United: who is greater? by 9ja4eva: 7:45am On Jun 22, 2007 |
lol
D bridge don collapse finish |
Politics › Re: Obasanja should face tribunal if this is true! by 9ja4eva: 7:44am On Jun 22, 2007 |
LOL
Yar Adua can we neva can tell |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 7:42am On Jun 22, 2007 |
Oh na so dblock dey operate. |
Sports › Re: Which Soccer Teams Are Celebrities Supporting? by 9ja4eva: 7:41am On Jun 22, 2007 |
Skysports |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:41am On Jun 22, 2007 |
Richest |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 7:39am On Jun 22, 2007 |
Wats going on here? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal, Manchester United: who is greater? by 9ja4eva: 7:37am On Jun 22, 2007 |
Well keep on hating.We r sailing thru |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:34am On Jun 22, 2007 |
Mandela |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:27am On Jun 22, 2007 |
Nigerians |
Forum Games › Re: Nigerian Slangs by 9ja4eva: 7:17am On Jun 22, 2007 |
Dis na d new slangs or wat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal, Manchester United: who is greater? by 9ja4eva: 7:16am On Jun 22, 2007 |
No way cos our ship is guided |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:14am On Jun 22, 2007 |
Chai u blast am oh
U know say na United b d inthing |
Politics › Re: Mujahid Dokubo-asari: Freed! by 9ja4eva: 7:13am On Jun 22, 2007 |
Yes oh
Dey r d cause of Africas problem.Let dem go jare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal, Manchester United: who is greater? by 9ja4eva: 7:13am On Jun 22, 2007 |
On board Red Devil ship |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:12am On Jun 22, 2007 |
No way man
Championship awaits Chelsea so get set |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 7:11am On Jun 22, 2007 |
Mum |
Music/Radio › Re: FAZE "Independent" OR 2FACE "Grass 2 Grace" by 9ja4eva: 7:11am On Jun 22, 2007 |
Faze |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:10am On Jun 22, 2007 |
Yu wan help am find im dog? |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:10am On Jun 22, 2007 |
girl friend |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:09am On Jun 22, 2007 |
lool
We cant wait for d season to get started.Mumurinho no want am |
Sports › Re: Full Time In Niamey: Niger (1) - Nigeria (3) by 9ja4eva: 7:08am On Jun 22, 2007 |
Hopefully it wont dis time around |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 7:07am On Jun 22, 2007 |
Friends |
Sports › Re: Which Soccer Teams Are Celebrities Supporting? by 9ja4eva: 7:06am On Jun 22, 2007 |
E wan correct die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 7:05am On Jun 22, 2007 |
Mustay: See wetin strike cause Na wa oh.No plans to call am off? |