Aaaaaaaa1's Posts
Nairaland Forum › Aaaaaaaa1's Profile › Aaaaaaaa1's Posts
1 (of 1 pages)
Ude my guy. You Dey abroad na why you Dey do anyhow. If to say you Dey Naija ni, the long arm of the law for don catch you from the fake news wey you Dey yarn. Osinbanjo for don sue you collect every money for your hand until you sell your last cloth and kitchen spoon. Foolish Ode (Ude). |
ok |
Buhari why? |
1 (of 1 pages)