Aaaaaaaahhhhhhh's Posts
Nairaland Forum › Aaaaaaaahhhhhhh's Profile › Aaaaaaaahhhhhhh's Posts
better sure 2 odds like this.
baba wan recover all the money wey im spend. |
then you wait your turn. |
can one be banned for alternate accounts if they deactivate the old ones.? asking for a friend |
baba cry small then forget the whole thing. Na mumu dey die for woman |
Sha lemme leave this here. All die Na die |
* constipation. * Ew! * Empty pot after returning from school. * Phone fall . *Phone disappear.n a only charger remain.eyaah. Oya continue the thread.... |
Nothing pain pass heartbreak" Na lie. Things wey pain pass include; *Your last Otto pour for ground. Chai. *Person wey promise you money die. *You dey chop better food come bite your inside of your cheek. * New white sneaker + red oil.or potopoto. * Kick to the balls * Your last card wey suppose be your Tfare come miss and you already dey inside bus . Sorry oh. *Std without having se.x . What nonsense! |
. legit
|
op but those nonsense ties abeg. karma just dey look you.dey wait for your turn |
one aboki will soon come and murder you cause that's what they stand for. |
what of branch? |