NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:55am On May 01, 2016 |
jubrealguy: na my G b ds? Hope say dose soldiers never reshape ur head for us.....how camp na? Baba na God dey carry me escape them, if not frog jump for don turn my hobby.... camp is good... how preparation |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:28am On Apr 30, 2016 |
okitaiji: i wanted to enter camp today but those roughu roughu seurities were dey for get no allow me enter even after showing dem my ID card say i be stream 2 pcm they refuse, atleast i wan com see u, rukkyola, adusco, johndanny, dapaik nd odas. but all dsame i will stil try my luck again... save stay here They may not allow you to enter, entering here for the camp marketers is not easy self, me self nevere see Iya community rukkyola |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 3:22pm On Apr 29, 2016 |
This Abuja camp get as e be... I miss my hommies fraiser, jubrealguy and et al... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:31am On Apr 25, 2016 |
jubrealguy: confirm........abeg hep me dey watch my guy wittyemi, no allow all dose abuja babes collect all hin money ooo..... lolz I go epp am hold the money  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:19am On Apr 25, 2016 |
Posted to Abuja jubrealguy: ur head is dere baba, where dem post u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:55am On Apr 25, 2016 |
jubrealguy: u see why u b my G, u r mouthed You no get issue on that @all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:56am On Apr 25, 2016 |
jubrealguy: baba......I wish u well in a structural way ooo, na stream 2 niggaz i dey follow enter train oo.......besides shey u hep me see my baby, IAMBIBI Eyyah my structural bro it's well with you guys, NYSC na bastard, why them go do my niggers like this... no worry I go see IAMBIBI and tell her how much you love her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:47am On Apr 25, 2016 |
jubrealguy: ABB1 my guy, how far Brother mi am good na preparation get me now, where were you posted too? I miss you and my guy fraiser |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:03pm On Apr 22, 2016 |
Rukkyola: I go carry dem com 4 u na. We go dey back dem 2geda Iya community sorry triplet I go epp you carry one |
NYSC › Re: Abuja Fct 2016 Batch A, Let's Meet Here by ABB1(m): 10:56am On Apr 22, 2016 |
ottalo: Gm.. Fellow cms.. U are all welcome to this great city.. Pls if u have any question or u need somebody to give update about the camp and about fct...pls join our whatsapp group..thanks... 08166850802 will add u.thanks 08061583372 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:02pm On Apr 21, 2016 |
fraiser2: I must confess that I really felt sad and broke down emotional for not being in the same stream one vehicle with my friends and family here. Eventhough most of us here have not met physically in real life but it's as if we have known oneanother for decades. I would really have loved to be in stream one but human proposes, God disposes. I really appreciate everybody that checked on me and and made effort to bail me out of NL prison before I finally decided to break jail. To my friends that were lucky to be in stream one, I will really miss you guys so much infact I dont know how I will cope with your unavoidable absence here due to rigorous camping activities. I wish you all safe trip to your various camps. God willing I look forward to meeting each and everyone of you in real life some day. I pray we shall all meet at the pinnacle of success. To my peeps that were also given stream 2, I pray God purpose for our life which necessitated nysc giving us stream 2 will be manifested. BlizzydoDo my beautiful wife I will miss you so much, fraih my dearest twinnie, my sis cutyjoice, iambibi my co MC, LogoDwhiz d pressy, rukkyola my sure padi, my real Gs abbeyunique2, sent4rina, ABB1, Topealonso, Crobboy d prolific writer, wittyemi d gramarian, my inlaw shammak, DTOBS the ever articulate DG, prindu, Terrymason, my surest sugar mummy spixytinxy, adusco, Amodu the chief Imam, Biotechshola d honourable minister, hardie14 my beautiful alhaja, merikims d firstlady, forlabibret, johndanny, all my babes nd crush somebodysmrs, commieblaq, chisophia, missprudence, chymi, cynnny, missoyin, missevey, molakems, all stream1 pcm I dont know yet. I will miss you guys, see you all at the very top. Fraiser cares. The man with the lions heart, a massive individual eyan ni e paddi mi... this is so very emotional but what can we say everything happen for a reason and Iwish you all the very best and other stream 2 PCMS... I will be missing you sir fraiser |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:01pm On Apr 20, 2016 |
From OGUN to ABUJA |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:39am On Apr 20, 2016 |
#FreeFraiser!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:45am On Apr 20, 2016 |
For your small mind... to enter prison dey hungry you Rukkyola: **Rings bell** Ginlin!!! Gilin!!! EVERYBODY MAKE UNA CARRY UNA EARS COME O!!! RUKKYOLA WANTS TO SHARE RELEVANT NYSC RELATED INFO. I WON'T REPEAT MYSELF SO LISTEN CAREFULLY.
Just wanted 2 remind us that our Call Up Later should not be laminated coz it will be stamped on in camp. OYO IS UR CASE IF U CHOOSE TO DO OTHERWISE |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:36am On Apr 20, 2016 |
jubrealguy: u na person.....structures gangan lo jawo ooo I dey tell you my senior colleague... goodmorning paddi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:20pm On Apr 19, 2016 |
Fraiser: I dey feel dat guy too... All na the quest of being like you ni ooo... me feel you pass |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:18pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy: ds is for ma real G ABB1, ur head is there brother abi oo Mr. Jonathan Greetings in a structural way paddii mi... wagbayi  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:36pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: haaa!!! E ma dagboru oo, na ibeta naming we dey do, oya make una chill buhuna no dey chop semo, na rice una go chop.... semo na for d married ones.... sho ye? Kosi wahala... if I no chop semu my yarinya go atleast chao |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:30pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Lol! Oya come inside make ino b like sey I wicked. I can see you sterring at me like who's this guy and what is he doing at my parry... you no give me IV... but with paddy mi faiser nobody fit stand me up for this place, just no even call that bouncer if you no want make we scatter here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:27pm On Apr 18, 2016 |
Fraiser: Yea yea entry into d party in my blue babaringa nd my bata sanda... I can see everywhere bubblin already... Guest re well seated in various attire, wao I can see all men came wit dia handbag... Dj doin wonderful job dia... Dj qutyjoice I dey feel u... D kyn music wey dj dey play I doubt if na namin we dey... Waa fe ku laleyi by reminsce ni mo n gbo yi menh... MC iambibi I see u babe... Nice intro dia... Now I can see d better up dia in dia basket doin fyn bur wait o den no dey shake body since o, hope no b tedder bear rukkyola nd her husband package for dia sha... Dj quty oya bring it down... Den d alaafa don dey enter den no dey dis kyn music wey u dey play... Special recognition goes to d pressy nd d first lady... Oya make una com to d hightable, our able minister Kbs468 u r welcom.. Crobboy nd his wife I see u... Wait o why all d women for here com bring nylon bag na, I never sabi una vision o... Yea my nigga jubrealguy nd abbeyunique2 wetin dey happen, na 10th coke wey una go dey drink b dis.. Abeg make una allow oda guest see coke drink o... My beautyful darlin blizzydoDo nd my angel marvluv i luv d way u are both chattin nd laffin wit each oda... DJ cute oya loud it, continue d reminisce... *Alabirin emi ati re soro ife ode n se fala folo... wafe ku laleyi, ma te soju e lalleyi....* Te soju e jo eyan mi... I like this your baba riga o, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:14pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: Tell them, no form of oloshery ooooo, Wittyemi, ABB1, terrymason, Testimony89...........ita!!! Eyan mi kilode... we self na member o we fit dagboro ru now if any bouncer touch us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:38am On Apr 18, 2016 |
Baba them your yarinyas can wait to see you in KD... how re you doing baba agba? Fraiser: where is Eaglevision where is Terrymason where is wittyemi ABB1 how u dey? Hw dem my yarinya for KD. Okitaiji hw far u, hope u don dey make arrangement for my kpekus. Spixytinxy where u dey, I need some holywater in my system tonyt. Chisophia, bolagabriella, misprudence, aleora, somebodysmrs, chymi where una dey? Am planing a joint welding ceremony for all of u... Topealonso, folabibret, sunnepa17, brimmie I dey hail o... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:35pm On Apr 15, 2016 |
LogoDWhiz:
i no vex.. I no dey upset.
Rukky don dey do anyhow, then seeing your own comment. I'm like 'éhn ehn abi'
Be careful of Rukky o.. Fear her.. I sabi her well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:04pm On Apr 15, 2016 |
LogoDWhiz: In your bid to impress a girl who doesn't send you, who will insult your life, injure you and spirit to it; you decide to involve me and play with your fire..
You people want me to be proactive abi? Pressy e never reach that level na... was just trying to pull her legs nothing more... am sorry if you re upset with that |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 3:24pm On Apr 15, 2016 |
Rukkyola: Support kor, surprise ni. Y I go ask ov u? I was so happy u were away self. U no know sey u dey among d people wey dey vex me 4 dis city ni. Y u go dey call me 'iya community'? Oya no vex... I extend a hand of friendship to you and your triplet no more Iya community... Infact I go support you to unsit LogoDwhiz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 2:36pm On Apr 15, 2016 |
Rukkyola: U 2 babies kor, bobos ni. How my babies dey & dea names no concern u. No cause 4 alarm. Eshey! Iya community oops  sorry Iya ibeta(triplet)... how you doing and your community sorry triplet, you don't see me and never bother to ask shey you sabi say na only me dey support you for this city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 4:15pm On Apr 14, 2016 |
Yeye woman... with your NEW triplet  Rukkyola: Yea & we shall wear NEW shoes & clothes to camp in a NEW bus to c new people in NEW states & experience NEW way ov life & serve NEW punishments from NEW soldiers & earn NEW allawee during service, then get NEW jobs & build NEW houses & buy NEW car & marry NEW husbands/ wives & have NEW children & enjoy NEW lives. Eshey! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 1:26pm On Apr 09, 2016 |
Fraiser: ABB1 my padi of life, how den my yarinyan dey do for KD na? Hope sey u dey deliver my greetings to dem? Eyan mi your head dey there.... they no fit wait to see you... them just dey ask (ina aboki fraiser) where aboki fraiser. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:15am On Apr 08, 2016 |
Wetin dey smell for this city like this... haba... who be the minister of environment for this city kwaa... abeg something dey ooze o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:09am On Apr 08, 2016 |
Male version of rukkyola don show oo... smellymouth  abeg cover your mouth before you use am finish rukkyola triplet abi na community |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:42pm On Apr 05, 2016 |
Congratulations Iya community... iambibi: . Okkkkkaayy..... U dey wait make we use Rukky's triplet as sacrifice to the gods, bfor you reconcile with your hubby abi?.......Ehn blizzy? .. Oya plz goan forgive him .. ... Wen you finish forgive am, come join me for kitchen make we kill dis villagegoat.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 4:17pm On Apr 04, 2016 |
You see crobobo sabi English but no get money  but me no sabi english but get money... not the choice is yours. Me wey go carry your daughter come dey country wey I dey Rukkyola: Please sir, which country are u typing from wey pass Nija? Hu know weda na from one bush self. Abeg lemme I no fit give u my pikin. I never see oyinbo wey dey yarn pidgin. Na soso pidgin u dey yarn since. I 4 carry my pikin give crobboy because I c sey d boy sabi english, but he is not responsible & I doubt if he is rich. I will continue with my search. |