NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:43am On Mar 18, 2016 |
amodu: May the blessing of Yaomul Jummah never elude you.... Amin and you too inshaAllah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:39am On Mar 18, 2016 |
I no fit thank everyone finish for this city most especially the bosses like you fraiser, kbs468, egbon amodu, logoDwhiz crobboy, and others na una dey make us feel as if we no dey bored atimes... I duff my fila malla for you guys Fraiser: I dey tell u, na golden city dey keep me company o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:34am On Mar 18, 2016 |
Wa'alaikum salam waramatullahi wabarakuhu! Barka da'jummah to you too amodu: Salam Alaykum Warahmatullahi Wabarakatuhu to all my Muslim brethren, I am wishing you all JUMAH MUFEEDAH. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:12am On Mar 18, 2016 |
Baba me just dey o... everywhere just dey boring aswear Fraiser: ABB1, OlaSalo I dey see una, wetin dey sorpin na |
Phones › Re: Finally Mtn Listens by ABB1(m): 3:58pm On Mar 15, 2016 |
Thank you sir... it's done and dusted tempem: I changed from numbers to alphabets, simple. Thanks, sir. |
Phones › Re: Finally Mtn Listens by ABB1(m): 3:45pm On Mar 15, 2016 |
Please which digit did you enter inplace of yes? tempem: Just did mine.
First time you'll ever have to type in "YES" to opt out of their service... Mtn and wayo.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 1:43pm On Mar 15, 2016 |
√ 1. MOST RESERVED FEMALE BLIZZYDODO
√ 2. PROBLEM SOLVER KBS468
√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016 CROBBOY
√ 4. MR CASANOVA FRAISER
√ 5. MZ KARASHIKA RUKKY+OLA
√ 6. BIGGEST MALE FLIRT FRAISER Cc LogoDwhiz Fraih |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 1:40pm On Mar 15, 2016 |
Stealing your hubby money and trying to elope with a guy... wallahi Wannan case na to sharia court of ksb468  Rukkyola: Kai wanan guy na Amebo wallahi. na ur money I steal? U c gun 4 my hand? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:16am On Mar 15, 2016 |
Kai wanan yarinya thief wallahi Rukkyola: God ooo. Wat can I do about dis my enemies? Na ur money I carry? Which kain Femi. I use d money enter aeroplane go meet Eddy. Amebo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:05pm On Mar 14, 2016 |
Padi mi yarinyas dey wait for you like wonfe daku(they wan faint) Fraiser: ABB1 my surest padi, how KD dey go na, hw far shey u dey take care of my yarinyan for me, we go soon com take over, bur wait o na 3 of us dey control dis city dis afternoon, wetin happen shey curfew dey town wey I no know ni, make I shapally go hide for one corner o, Jubrealguy my regular padi of all tym I double syt u baba, u re mouthed, villagoat I don tell buhari make dem go import grass, u need proper feeding my guy, nobody go use u for suya. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:17am On Mar 14, 2016 |
√ 1. MOST REPRESENTED INSTITUTION/SCHOOL Me don't know as my school is not involved
√ 2. MOST REPRESENTED COURSE/DISCIPLINE
®ENGINEERING Na we get here
√ 3. KING OF A16
®FRAISER get the award and I welcome you to kad with enough yarinyas
√ 4. QUEEN OF A16
®FRAIH I just like you I no know why
√ 5. MOST FRIENDLY CITIZEN
®FRAIH
Eyan mi ni e
√ 6. FAVORITE A16 CITIZEN
®FRAIH
Cc: ksb468, frail, boboLiL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:24am On Mar 14, 2016 |
iambibi: .. Lolz, yea it was, tnk u...and Greet ur bea for me o  Bae ke... for this city na me single pass... all the single yarinyas just lock up |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:51am On Mar 14, 2016 |
Yea thank God it went well, I hope with ma guy(jubreal) beside you yours was splendid iambibi: helo deariee, gudmorin to u too, hw was ur night, hope u slept well? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:38am On Mar 14, 2016 |
Amen! Good morning iambibi: Good morning everyone, hw was our night, splendid i guess... If so, Glory be to God!!, This is d day dat dah Lord has made, and we shall rejoice and be glad in it, therefor, fresh Grace, fresh mercy, fresh Anointing, and fresh Wisdom and Understanding awaits us all IJN.... Happy new day!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:37am On Mar 14, 2016 |
Obirin alai ni ite lorun  Rukkyola: Ahan! Iambibi dis ur advice get as e b o. I no fit tell am by myself o. U follow me go house go tell am? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:50pm On Mar 10, 2016 |
Eyan mi I just pipe low small ni jare, we can't fit finish them the yarinyas, na the batch by batch Fraiser: no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o |
Politics › Re: APC Shouting CHAINS And We Heard CHANGE By Ben Murray by ABB1(m): 11:52pm On Mar 09, 2016 |
Kiffy in hausa na fish, you reason like a fish anyway... missKiffy: Walahi, Me sef Don dey reason am, this one no be change, nah real chains |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 12:43pm On Mar 09, 2016 |
√ 1. MOST TALKATIVE/ CONTROVERSIAL- most talkative na ksb468 while controversial na sir BoboLiL
√ 2. MOST ENTERPRISING- Iya oni paraga spixytiny
√ 3. WIND UP OF THE YEAR- wittyemi
√ 4. SPORTS MAN OF A16 - ksb468
√ 5. SPORTS WOMAN OF A16 - katerine7
√ 6. Sir Patrick Obahiogbon's LEGACY AWARD- crobboy
Cc: ksb468, fraih |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 12:42pm On Mar 09, 2016*. Modified: 1:56pm On Mar 09, 2016 |
Happy bithday prindu and topealonso wishing you a much longer year and prosperity |
Politics › Re: Kaduna Assembly Passes Bill On Master Plan Into Law by ABB1(m): 10:28am On Mar 09, 2016 |
Aswear you get sense.... *break kola chop* ercel: Demolition man. Two governors that are delivering in Nigeria- El-rufai of Kaduna state and Willie Obiano of Anambra state! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:08pm On Mar 08, 2016 |
My mind cut when I see am... but kosi wahala... wagbayi jubrealguy: my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:56pm On Mar 08, 2016 |
Make person wife send you mail abi... is like you want oyo to be your case Jubreal my guy someone is here to woo your yarinya o kitchen: some pple can actually act. jst reading tru page as if am reading a novel. anywy, jst wanna hala everyone in da house. iambibi..pls send me a mail ; georgepraise91@gmail.com |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:11pm On Mar 08, 2016 |
Wetin come be this one again? Bumski10: Talkative corper 4rm unilag... 9/10 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 4:31pm On Mar 08, 2016 |
(1) MOST RESERVED MALE= Amodu (2) PEACEMAKER = Abbeyunique2 (3) CLOWN OF THE YEAR= Rukkyola . (4) BEST COUPLE= jubreal and iambibi. (5) BEST NIGHT CRAWLER = Hardie14 (6) GREATEST FEMALE FLIRT= qutyjoice.
Cc LogoDWhiz, Kbs468 Fraih |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:53am On Mar 08, 2016 |
mr cassanova-fraiser
mz karashika-rukkyola
writer of the year-crobboy
male flirt-fraiser
most reserved female- missoyin
Apologies for coming late
Cc: ksb468, LogoDwhizi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:50am On Mar 07, 2016 |
Happy birthday friend wishing you a much longer years and prosperity LOola12: Morning lovelies ! Join me celebrate I'm a year older today! Shines teeth  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:48am On Mar 07, 2016 |
Somebody wey do well deserve better thing as reward... The yarinya don dey wait for you self  Good morning sir jubrealguy: stop there! you should see me when I was giving my life to christ yday (the 10th time ds year tho), God help me
Qutyjoice, I dey oo..thanks for checking up on me, be careful sha..NL can make someone phoneless, miss rukkyola can testify
Abbeyunique2 u suppose put year na, e no go funny if d guy carry u go march 24, 2010...me sha no fit help person write jamb
hardie14 and biotechshola, una neva fight? oloriburuku ni babalowo ilesa oo......anyway i neva give up
fraiser ashana (male) the exact opposite of fraih, my mind talk say no b u d real twin, some kind of baby exchange must av bn done in dat hospital.....drjoshua2000, wah do u think, i heard blizzydodo is about to detonate one big bomb in ur brain
Madam spixytinxy aje a wa oo old tins av passed away
Chommieblaq, d truth is the ONLY person u deserve is me, beckytee can testify.....d earlier d better cos I'm also eyeing that babe called iambibi
IghravwelG that name tutorial was really needed, m sure many av lost their teeth trying to get d pronunciation
LogoDwhiz kbs468 Dtobs wittyemi sent4rina folabiBret prophet shammak eaglevision Amodu, justified10, harique katerine......hailing y'all from this side
magymagz SC31 una too fine joor
pls someone should tell boboLIL to leave bet9ja alone oo, his daily quotes are quite important and CROBBOY there would be future neneeolas, pls don't give us a press release....lol, i know it's nt easy for someone who can type 50words/sec, juz try...eez nt like u r intimidating me ooo
ABBI.....ah swear, u r my best friend cos no one has ever promised me yarinya before
**whispering to fraiser** geh yen ti reply oo chi @ so @ phia
Good morning to y'all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 7:12am On Mar 06, 2016 |
Aburo mumcy e ni
[quote author=topealonso post=43519597][/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 6:17am On Mar 06, 2016 |
Abeg follow fraiser come kaduna, make I arrange yarinya for you too, nice one there bro... jubrealguy: The thing is as at this moment, what everyone is waiting for is to print our CUL by march 24 and travel by march 30
U wanna know the purpose of the thread
Issues bothering on Registration and mobilization: If u r here and u were not mobilised or uve nt registered i.e if u don't have CUN, raise up ur hand...as u r raising up that hand, just keep moving like that, don't stop because u dnt need to be here, dis is where u belong https://www.nairaland.com/2921129/prospective-nysc-2016-batch-b
pls which news(make we even forget LATEST) is there that haven't been discussed here on this thread, someone should pls tell me......ok, nobody
okay, how many of us are unaware of d fact dat we are to print our CUL by 24th of march and latest march 30, raise ur hand (if u r raising dat hand,don't drop it without knocking ursef 3 tyms cos u r just a nanamu, uve known now) eez like we all know cos dat seems to be the latest
As latest news no cum dey ds midnight, shey make we start to dey create news for ourselves abi iru awon omo "I TOO KNOW" wo leleyi
If some of us have turned ds place to playing ground, y nt let us play in peace, is it ur family's house, if u want to be the best corper in the nearest future, i can personally recommend someone that can help reach ur goal.
Pls leave jabbering for the jabberer, as una sabi book reach...una never gree write poem for us...nawa for una oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 12:01am On Mar 06, 2016 |
Seconded Fraih: Can everyone Shock Neeneeola by deciding not to 'tackle' her. Too much controversies over this same issue should be discouraged. We can just Pass. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:18am On Mar 05, 2016 |
Jor biko where e dey happen? Qutyjoice: I don finish replying everybody, Oya yu Na good morning here...Yu pple no dey attend owambe? Party Jollof is the sweetest trust me.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 9:17am On Mar 05, 2016 |
Talk another abeg, this one no sell for yaba BukkyAdeyemi: To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids |