ABrokeRichDude's Posts
Nairaland Forum › ABrokeRichDude's Profile › ABrokeRichDude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
If dem like, let them gv the ticket to North east central.... One thing is sure, all of dem na the-same. Na to continue from wer d previous one stop. ![]() If u think ur voters card will b of use... Think again, it’s either APC or PDP for presidency.
|
But wait ooo, Shey wer dis ppl dey get der Guns ![]()
|
Lmao... NL nr go kill me with laff...Seriously, if u want to know about Nigerians ehnn, just enta politics thread for NL and see Nigerians fighting Nigerians...Lol East go say na dem b biz powerhouse for Nig West go say na dem b political godfadas for Nig SS go say na dem get all d moni for Nig North go say na dem fight for Nig independence Smh Bros if u want to stay in a serene environment with good Road and Electricity.....Just find moni go live for Abj jeje....Buh if u nr get moni just wait mk Jesus come mk u go heaven....U see all does Enugu, Asaba, Osun, i even dey see Edo for some ppl comment Ekpoma wat? Mk i play u dis small reality tape about Naija East.... Dem b d least welcoming ppl for Naija buh na dem full everywer pass for naija. West.... Apart Lagos and part Ogun, na village full der, Notin dey der although dem get gud electricity and road bcus of no population. SS.... Crime rate na die frm robbery to cultism ( run from Edo, Delta, Rivers, Bayelsa) don’t knw much about C.River and A.Ibom. North.... No nid to explain dis one nah ![]() Abeg mk una nr quote me ooo, i nr get power to reply ppl wen wan kill der selves untop state wen nva help der life... |
Me I don’t understand, shey na military wan do rescue, There should be a Police division for that... Them don useless our Military finish... Army wen dey do road block, dey do security for area... watin kpokpo suppose do Yeye dey smell ![]()
|
I nr b coach, but with wolves Kai suppose dey bench.... Kova should have started, who can provide more defensive cover and also put more pressure in der defense wit is drive.... Buh wat do i know..... ![]()
|
elganzar:Hahaha |
Is this one Hiace or am not seeing well again ![]() |
Na family mata, dem go settle der selves ![]() |
Defenders don too commit... Red is on d way |
noble2faith:Bros almost all our wingers get injury... Pulisic nva recover finish to risk am... |
All those our injury prone wingers .... Las las dis match na draw Chelsea go fight for....
|
Jesus!!!!
|
I survived; Death Shame Poverty (Still battling it) Fed Govt State Govt Local Govt Police Depression Spiritual battle |
I blame her father simple... Shey d man na weakling ni ![]() Abeg i nr even get strength dis morning for dis kind tori
|
![]() |
Quick one; Who noticed say their coach b like low budget Pochetino |
Man utd need total reform... watch as Ole win next match and every fan begin Shout Ole is beee... At this rate i conclude man utd nr get ambition to restore her glory... Ole need sack tomorrow morning na, Oh that’s why i like chelsea, we don’t tolerate nonsense in form of Ole.... No diff btw NFF and Man Utd boardmembers... How can fans tell der kids to support a team that was on top and destined for qualification but didn’t qualify... I would have preferred Man utd to qualify than RBL... any; WE MOVE |
My comprehensive report of today’s match.... 1. I almost fell asleep in first half, like watttt, dis second team nr b am at all.. Watin b dat boy wen dey left-wing name again, shuuu d nigga think say na goal to goal rm dey play ... Dem need sell Rudiga, Christensen, emerson, Azpli, Jorgiho... 2. Them need to dey feed Kai well well, seriously that dude some serious strength to succeed in EPL. 3. Abraham is gud, buh e lacks stamina, though as the strength and the height to be a very gud striker. 4.We need recruit for midfield.... Our midfielders except kante and Kova... the rest b like boleee, no strength in our midfield...We need a Declan Rice or Party or Alcantara. 5. We nva get team B oo... see without Our Fullback.... ohhhh i missed chillwell and Reece in dis game .... those dudes re gud abeg... In my opinion; Our first eleven would be; Pulisic. Timo. Zyech Mason. Kova Kante Una sabi defence na ..Lol ![]() Finally, After the back and front ball dey wer playing :- they finally brought in players dat re serious for first team... And wahla match begin sweet .... I just hope we got a second... buh howWE MOVE (Abeg if my english nr follow nr vex na AZ dey work, una gudnite) |
Nonybest463:Ah ah But we dey recession already... abi na recession pro max. Wahala for Nigerians ooo
|
Mehnn If i try it here in Mercury, i will be beheaded...My broda in Venus told me dey sentenced his friend to life in prison bcus of dis kind mata.... So my broda, La click La kpef ![]() |
More like “10 Best state to waste you time in NYSC” ![]()
|
Mehnn Nothing Ashawo nr go see for hotel ![]()
|
The Boys are Serious |
kezienaira:Mount is a Natural 8, Lampard b wan join kill em Career...Go dey play d niggar as a winger, left today right tomorrow... ![]() |
Dreambeat:I sha blame Lampard... Just play d nigga as 9 mk em confidence grow back.. which one b Left today den right tomorrow.... ![]() |
Pidginwhisper:Bro aswear Reece just dey em class.... Defensively and Attacking... Even Zouma and Mount for No8 ... Chelsea players are growing... once d attackers click ehnnn... na fire. |
Sleekfingers:Okay thank u ![]() |
Their Saloon na world class ![]()
|
Go enjoy life
|
Come oo But the COVID-19 reporter and ppl wen dey comment... Una nr dey sleep ![]() As for the new report my hand and leg nr dey for anoda lockdwn
|

Ekpoma wat?
There should be a Police division for that... Them don useless our Military finish... Army wen dey do road block, dey do security for area... watin kpokpo suppose do
Yeye dey smell 

