Travel › Re: Ngel Nyaki Forest Reserve: Please Vote To Protect It by aBrokeRichDude: 2:39pm On Apr 08, 2021 |
U nr serious... u come wan drag us join ur unseriousness .... |
Business › Re: Sugar War: Dangote Demands Sanction Against BUA by aBrokeRichDude: 1:05pm On Apr 08, 2021 |
Na dem sabi .... Na family issues.....
|
Celebrities › Re: Adewale Adeleke Buys A Range Rover For His Wife, Kani On Her Birthday by aBrokeRichDude: 12:42pm On Apr 06, 2021 |
Ok |
Politics › Re: Hon Patrick Obahiagbon's EASTER Message To Christians Around The World by aBrokeRichDude: 9:59pm On Apr 04, 2021 |
|
Christianity Etc › Re: Pastor Christ Penelope Farts On Heads Of Worshippers To Demonstrate God's Power by aBrokeRichDude: 10:32am On Apr 04, 2021 |
Things dey happen  |
Health › Re: Johnson & Johnson To Boost Africa’s COVID-19 Vaccine Rollout With 400m Doses by aBrokeRichDude: 4:16pm On Mar 30, 2021 |
Want to boost  like say na free... Simply put, wants to make money from Africans  E b big big tins dey happen.. |
Celebrities › Re: Bose Ogulu: I Prefer To Be Respected Than Liked — Burna Boy’s Mum (Video) by aBrokeRichDude: 4:07pm On Mar 30, 2021 |
azraeljaheel: How do you guys post like this...
SMH... Imagine someone saying this about your mum 
Na pikin full this forum now Na now u dey find out  Not just kids, kids with no brain to even reason before typing |
Politics › Re: Fayemi: I Was Offered 80M Dollar Bribe Over Suspicious N159B Judgment Debts by aBrokeRichDude: 11:21am On Mar 30, 2021 |
Sometimes when i enter this kind of topic i see ppl typing corruption has eaten this country blablabla.... 99.9% of Nigerians including those NLanders forming Mr and Mrs Integrity will collect it... Me i go collect am, infact, they will come online to blast politicians buh deep down dey crave dat one day dey wish to be in that position.... Nothing go chng na so d world b... Crime, Corruption, Insecurity are everywer in d world... Nigerians just get loud mouth na mk our yansh dey open to the world nor b say na we worse pass. As for this mata .... Me nr dey der wen e happen, so he can come out to form Mr Integrity... Na my mind i just yarn so... Wer dis woman self, dis soup nr go reach me nah...  abeg add 2 kpomo join am. Man dey H
|
Properties › Re: My House Is About To Be Demolished, What Should I Do? by aBrokeRichDude: 10:54pm On Mar 29, 2021 |
Just park out before them go come Remove ur roof when u dey sleep.... Abeg i nr get strength for too much talk jare.  |
Politics › Re: Buhari Didn’t Understand The Picture Ganduje Presented To Him, Kwankwaso (pic by aBrokeRichDude: 9:41am On Mar 27, 2021 |
[right] |
Crime › Re: EFCC Arrests Mother And Son For Alleged ₦50 Million Internet Fraud by aBrokeRichDude: 4:42am On Mar 27, 2021 |
Okay |
Crime › Re: Avoid Illegal POS Transactions – EFCC Warn POS Operators by aBrokeRichDude: 4:30am On Mar 27, 2021 |
|
Politics › Re: Buhari Meets With Abdulsalami Abubakar, Buba Marwa (Photos) by aBrokeRichDude: 4:43pm On Mar 26, 2021 |
Dogalmighty17: To use Buhari do ritual dey hungry me. But last last nothing go comot. That guy na spirit reject. So u mean to say “Em spirit nor get value?”  |
Politics › Re: Gumi: Bandits Are Ready To Negotiate And Be Incorporated Into Society by aBrokeRichDude: 7:05am On Mar 26, 2021 |
wickyyolo: Atleast militants we know their struggle . What rights are bandits fighting for ? Correction: Kidnapping and killing for  |
Politics › Re: Gumi: Bandits Are Ready To Negotiate And Be Incorporated Into Society by aBrokeRichDude: 7:04am On Mar 26, 2021 |
This guy is a criminal
#GoodMorning
|
Romance › Re: Should I Still Marry Her? by aBrokeRichDude: 10:25pm On Mar 25, 2021 |
AlphaLover: No one cares because we all know this is a made up post
Una go dey write fake fake stories come post am here . Na so the other guy dey claim say his imaginary ex asked him to come manage her imaginary business .
What I don't get is why make up all these stories ?
Is it boredom? Or you feel so lonely you crave the attention of others ?
Una get time o It’s called cruise catching .... lets catch d cruise together... me dey enjoy d stories... let dem continue
|
Jobs/Vacancies › Re: I Want To Stop Teaching And Start Vocational Training Center by aBrokeRichDude: 5:42pm On Mar 25, 2021 |
Okay we don hear |
Sports › Re: Mikel Obi Says That Conte Benched Him At Chelsea Because He Represented Nigeria by aBrokeRichDude: 5:41pm On Mar 25, 2021 |
Mk i book space ... till i get watin i wan talk.... Mama Osaro abeg this ur soup nr go reach ooo 
|
Politics › Re: APC Planning To Rig Abia By-election With Security - Ikpeazu Cries Out by aBrokeRichDude: 5:38pm On Mar 25, 2021 |
Cries out... so we can do exactly  Pls rig ur own biko.
|
Pets › Re: My Dog Has Refused To Eat Because We Travelled by aBrokeRichDude: 5:34pm On Mar 25, 2021 |
U name ur Bingo Rooney 
|
Car Talk › Re: Do I Buy The Chevrolet Camaro 2016 For 13m? by aBrokeRichDude: 4:21pm On Mar 25, 2021 |
|
Car Talk › Re: Do I Buy The Chevrolet Camaro 2016 For 13m? by aBrokeRichDude: 4:17pm On Mar 25, 2021 |
Laturuturu: Where una dey see money 13mil Pls nah tell me U go need soap or oil 
|
Celebrities › Re: Ned Nwoko’s Daughter To Regina Daniels: "You Are My Best Step Mom, I Love You" by aBrokeRichDude: 3:03pm On Mar 25, 2021 |
If u like let ur stepmom teach u bad tin....Dont go and find beta role model...
|
Romance › Re: Brother Who Married Fiancée Of Murdered Air Force Officer Speaks (pics) by aBrokeRichDude: 7:52pm On Mar 23, 2021 |
At this moment all i have to say is
You Your supposed girlfrnd Your late broda’s fiancée
Sorry to say this buh all of una put togeda are all MAD
Rubbish
|
Celebrities › Re: Mr. Eazi Takes Temi Otedola On A Private Island Treat For Her Birthday by aBrokeRichDude: 6:39pm On Mar 20, 2021 |
Temi Otedola takes Mr Eazi on a private island treat on her birthday  |
Jobs/Vacancies › Re: Error In Npower BVN Validation by aBrokeRichDude: 4:53pm On Mar 20, 2021 |
Honestly i don tire for nigeria govt... i have been trying to update my profile for the pass 3 days now... the website is messed up |
Health › Re: Young Man Jumps Out Of Car, Starts Acting Crazy (VIDEO) by aBrokeRichDude: 10:36am On Mar 17, 2021 |
He craze pull em nika ... buh d craze nr let am pull em pant... dat nr b craze, na practice em dey do 
|
Agriculture › Re: Gombe Government To Vaccinate Over 1 Million Cattle by aBrokeRichDude: 8:19am On Mar 10, 2021 |
mamaafrik: The south should key into the livestock program with strict native ot indigenes involvement,we need massive cattle rearing to cut off the Fulani dominated cattle market , The Governor should role out plans
Too much sense... buh do d govt have sense?
|
Politics › Re: Garba Shehu Describes Reported Aso Villa Fire Incident As Fake News by aBrokeRichDude: 6:00am On Mar 08, 2021 |
Na only Nigeria dem nr dey gree show building wen dey Aso rock.... Na almost every time i dey see white house for news for films  Buh how fire take dey break out dey burn the grass wen dey fence? Shey na person dey burn bush 
|
Politics › Re: Mass Abduction: FG Begins Relocation Of Pupils From Borno, Yobe, Adamawa by aBrokeRichDude: 5:55am On Mar 08, 2021 |
E get who nva tire for the countryyyy  ?? Even Nigeria emself don tireee.....  Una Good Morning Nairalanders.. I hope una safe for wer una dey?
|
Health › Re: Man Found Dead Alongside His Girlfriend In Delta Left 'Suicide Note' by aBrokeRichDude: 7:17pm On Feb 26, 2021 |
Naso... Depression  My beloved brothers and sisters dis is a reminder for all of us to FEAR VILLAGE PEOPLE
|
Politics › Re: Buhari: Peace Of Niger Republic Must Matter To Nigeria by aBrokeRichDude: 9:43am On Feb 19, 2021 |
SilverNorGold: President Muhammadu Buhari is a man of peace... Loyal, friendly and humble to the core...
God bless you, daddy. God bless Nigeria. Silver nor Gold u have not.... Even sense that is common self u still nr get...
|