Absalom's Posts
Nairaland Forum › Absalom's Profile › Absalom's Posts
1 2 (of 2 pages)
Dis has been d problem of many.it has cause many to run to many native doctors,prayer house etc.but as for u its a great tin u opened dis thread.D SECRET IS "enter a contenant wit God"pls comment afta readin if u r blessed. |
A friend of mine ask me to find out.[color=#000099][/color]
|
I 1st felt mine in an fcs service at sec.school,i must confess it was really joyful. HOW WAS URS? |
Pls g wan know |
U know women are claiming 2 b on top dis days.so lets know d fact |
I hope say una know say we get follow come pikin.e get one man way adopt pikin 4rm babies home.d boy con grow dey miss bhav.one day d papa friend(he no no d boy o) come visit d papa,na so d boy come palour con tell d friend "bros how far ur face sounds familar"d fata come hear am say porpy u are insulting my friend.na e d friend say 'is he your son'.d fata con look say 'na my child sha but i no sure say na my follow come pikin' |
HahahahahahahaHahahahahahahakokokokokokokokokokokokoleleleleleleleleleleleleleleleleleleyeyeye.i wont kill my but i feel like killing dis smile sory laugh.i tink i told u not 2 open,e no sweet.pls reply. |
D exam was not tough b cos i got something. {God's help} |
Pls reply me wit reason. |
Pls reply me wit reason. |
Pls dont b offended,is he d one dat prophet T.B prophesied 2 die.pls i want 2 know. |
U know its been surprising dis mans ego na wa o |
U know its been surprising dis mans ego na wa o |
As 4 mi many places how about u |
I heard it in d radio pls reply |
Kai pple 4 uk don suffer, dey go hear wei wen dey c d see d future 0SAMA.all dis story na lie abi u na don 4get say we dey 4 top terrorist list.NA LIE |
Kai pple 4 uk don suffer dey, go hear wei wen dey c d see d future 0SAMA. |
i do tink IBB is right,very right,but i pray he lose wat does he av 2 offer, 4 making such a statement i tink someone should dial 911.he's a thief |
I dont really know sha but i maths is on monday so english should b on wednesday or on d 31st of dec 2010 |
Pls reply am lucky in ss2d |
Na only God go help us |
God help ur o |
Who b DAT FOOL WEY BRING DIS TOPIC.na lie |
we men we rule our world it cant b changed |
2 me d women are only trying but they wont its been ordained dat men are d HEAD & women d neck |
Nigerians we have d potentials,we have all it takes 2 rule d world but we cant use wats upstairs |
Let him prophesy gud tin 4 us.e own don 2 much self.abeg all contestant should say over my Dead body |
Sir,wat makes u tink so[color=#006600][/color]
|
Sir,wat makes u tink so[color=#006600][/color]
|
1 2 (of 2 pages)