Literature › Re: Forever And For Always - Story By Repogirl by absky5(m): 10:13am On Nov 04, 2014 |
*Quickly enter bus, conductor nairaland wa ooo, literature section ni ma ti bole.....runs and quickly take a seat in d 4th row*......keep it up REPOgirl or mama or lady 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sunderland Vs Arsenal (0 - 2) On 25th October 2014 by absky5(m): 2:53pm On Oct 25, 2014 |
Gunners all d way!!!.....[color=#550000][/color] |
Phones › Re: I SELL VERY CHEAP MTN CARD by absky5(m): 7:47pm On Oct 24, 2014 |
They are scammers (custom lilian and buchukwu) abeg make una check d time of conversation btw both of dem and wen buchukwu receive the recharge card |
Sports › Re: Super Eagles Can Still Qualify For AFCON 2015. by absky5(m): 9:35am On Oct 12, 2014 |
disloman: Permutation don start oooooo.where our statisticians?we need their helpoooo. combination and factorial sef join am |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan - AFCON Qualifier (0 - 1) ON 11th October 2014 by absky5(m): 7:16pm On Oct 11, 2014 |
[quote author=braine post=27059225][/quote]na u go tire ooo,4 where tramadol dey walahi i go do 90 rounds |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan - AFCON Qualifier (0 - 1) ON 11th October 2014 by absky5(m): 7:13pm On Oct 11, 2014 |
J3nnyluv: My papa take say him papa i.e my grandpapa say ova feedin na sin, na now i kno wetin e mean. Ova feedin dey worry our player and coach. Make dem scrap dis team and go to our local league go assemble new players wey hungry still dey catch so dem go use red eyez and hungry belle deliver wins for us. Yeye dey smell, btw wetin our darlin falcons dey play sef. lol btw na true ur grandpa say |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan - AFCON Qualifier (0 - 1) ON 11th October 2014 by absky5(m): 7:00pm On Oct 11, 2014 |
I dont even knw wat 2 say abt dis Nigeria players....though am nt a nigeria am frm Lagos bt i still wish they win |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan - AFCON Qualifier (0 - 1) ON 11th October 2014 by absky5(m): 6:53pm On Oct 11, 2014 |
team #bringbackourguystonigeria |
Literature › Re: IFY - A Romantic Thriller by absky5(m): 12:38pm On Aug 24, 2014 |
#ride on 2 Likes |