Abuseay's Posts
Nairaland Forum › Abuseay's Profile › Abuseay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
ouch busybody u need a knock on ur head, innit! |
ok ooo, thanks madam busy body, and tope wetyn dey now, hit me up on yahoo, hw london dey, i won enter that london tomorw self, my yahoo id dey my profile, cheers mate, abeg if ure a scammer dont add me ooo cos i just said my id dey my profile, i will block yah for life, (dats to the scammers, ) |
ok ooo, thanks madam busy body, and tope wetyn dey now, hit me up on yahoo, hw london dey, i won enter that london tomorw self, my yahoo id dey my profile, cheers mate, |
omo busy body, this is getting complicated abeg, |
Busy body thanks for the encouragement i had better start mine too make i go whisk one babe for naija as soon as possible, or make i whisk one oyinbo pepper to naija, which ever way, whisk na whisk, any way thanx sha |
Abeg Tope some one dey look for u on the dating zone,,,u had better rush there, and tell them u dey kampe, lol |
Abeg all this poem peom thingy self, wetyn |
Tope wetyn u dey reject in JEsus NAme, huh,,,na wa ooo, Police man don enter , am, lol, i pity police |
Ha ok now, |
Hmm, this is kinda, getting confusing, please how do u differentiate love or Infatutaion., in a relationship? before it leads to marriage. |
sistawoman abeg , me added u to my yahoo and aim , nothing dey happen ooo, |
I like ur picture ooo, pls dont take it offf eee, she wants u to go put that kin one wey dey her own, pls dont accept her advice ooo, ahhaha |
sistawoman nutcase bawo, no vex my vex oooo,, rhino warn am ooo, abeg rhino ur full id na rhinocerous?? |
hahhaha, PAnt or PAtar, which? abeg all this kin talk self, abeg iii |
@ sistawoman , which one be jerk off again, oga ooo, this thread is becoming something else ooo, |
Shioooo @ banty , pftttttttttttt |
Rhino, hehe, me i don dey tire ooo buzz or no buzz, this thing wey we dey discuss na both sides, and am sure the guys will do worse things than the girls, the girls just dey learn, they aint smart enough, lol |
This david something self, huh |
me self i go buzz this sistawoman self, wetyn self, |
hahaaa. the hous is on fire, i mean the thread dey on fire, lol abeg any nierian girl wey buzz me give me her number again , i go block am for life///dats my own, no comment, lol |
Akinagirl, we are just having fun on this thread just join us, |
@ rhino , infastt asl pleases, lol hahhaha |
sistawoman what are u on about? wetyn self? |
hahhaha the banty guy don ask for trouble tonight, banty wetyn dey do u self? who u be? |
i have a way of going through this, lol this is mine, for yahoo, 'joeemii', and if the tom dick and harry cares make them add me i go block them, lol, |
Hannibal i go blame them, why not? they think money grow on trees here, or we are gullible? na nah we aint innit! |
T girl i no know ooo, rhino and T girl can i have ur yahoo IM? i don dey tire i need some chat, |
rhino i no dey for this kind tread , dis one na story someone formuulated , abeg i jo////shooooooooooooo |
Kold ke, in sept, na Nunavut u dey live, i no envy u oh. what is the temperature now? u too could chat with some Nairaland babe now and you will be warm @rhino, omo na up north east oooo na sos so cold ooo, well i don dey chop, lol, weetyn. be romance again for this kin topic, shoooo |
haha Rhino, im gonna go get some fish and chips uptown or chicken wings and fries down town, am feeling so cold, egba mi ooo, brb, lol |
ha T girl wetyn be dis self? u did not spell my name correctly, huh i dey vex for here ooo, even though cold dey i dey hot smoke or smoke hot instantly, |
ahahhahaa, lol @ T girlie.ooo |