Ace16's Posts
Nairaland Forum › Ace16's Profile › Ace16's Posts
So stupid of dis govt to put more pressure on Nigerians. Sometimes I wonder if dis pple r familiar with d economical terrain. Pple r suffering nd all they tink abt is aw dey can tax us. Wat did we do 2 deserve all dis? Dis govt indeed wants 2 tk us backward with their devilish policies. I knw 1 day dis table will turn nd they will feel d brunt ![]() |
Which kind yeye town hall meeting una dey do wen una dey shine teeth 4 each oda. Town hall meeting whr u all look good nd tell each oda lies nd drink juice den go home.. na una sef una dey deceive. Do u knw wat is town hall meeting?? Come 2 d streets nd hold meeting wit d pple dat toil day nd night so u can see d grievances in our faces. Town meeting only 4 d elites. I blame una |
Whr is Audu ogbeh to join hands with Anambra state govt to bring this rice to standard so we can stop rice importation. If na to collect protection fee frm farmers he go dey available.. Kudos to Obiano, u av done well |
konklud22:Hahahahahahahaha....Una get mouth sha.. Uncute couples |
Dis baby is sooo pretty.. won't mind having 1 lyk dis |
Gaddafithe2nd:So it's only d youths dat embezzles money?? Who taught d youth?? Ur head needs 2 b examined because u jst spew thrash witout thinking |
Of what use is dis house 2 dis child.. afta den wat happens?? Misplaced priority..Smh |
myfantasies:Corrupt mind ![]() |
Read u nor go read, u jst wan rush comment...Smh. 2 d poster above asking aw will dey refund d money |

