Crime › Re: Pastor Pope Paul Impregnates His 15-year-old House Help (Photo) by Acedave1(m): 10:48pm On Jul 07, 2019 |
biafra and rape
are like
5&6 |
Sports › Re: Ighalo Poses With His Man Of The Match Award by Acedave1(m): 5:32am On Jul 07, 2019 |
make dem no fall my hand againt s.a cos i no dey sopot losers |
Politics › Re: Video Of Senator Elisha Abbo Assaulting A Woman Inside store by Acedave1(m): 10:39pm On Jul 02, 2019 |
naija with their holigance politicians |
Sports › Re: Chelsea Set To Sign Kovacic Permanently For £40m Despite Transfer Ban by Acedave1(m): 7:32am On Jun 28, 2019 |
ogoro team
hala madrid |
Phones › Re: Vivo Unveils New Tech That Can Charge 4,000 Mah Battery In About 13 Minutes. by Acedave1(m): 7:28am On Jun 28, 2019 |
dis pple knw say we too mumu in dis country so dey kuku ma wan collect our money finish
the next wan go be 5000 capacity |
Politics › Re: Stop Smoking Indian Hemp, Obiano Warns Police Officers by Acedave1(m): 7:25am On Jun 28, 2019 |
bribe, drinking, smoking
naija police nd dos tins are like 5&6
I cnt jus com nd kill myself, dey ar human also |
Sports › Re: Neymar Wants To Return To Barca, But We Have Not Made Contact - Barca VP by Acedave1(m): 7:18am On Jun 28, 2019 |
dis spanish team wan make football com bak to spain, english team sud park well cos dis yr ecl dey com spain
Hazard or neymar |
Politics › Re: Buhari Swears In Elias Mbam As Chairman, Others As Commissioners Of RMAFC by Acedave1(m): 7:13am On Jun 28, 2019 |
very soon we go hear say fish don swallow money for dia department |
Politics › Re: Taraba Water Agency Loses N72m Annually – General Manager by Acedave1(m): 7:09am On Jun 28, 2019 |
abeg make i hear word
they refuse to pay, who refuse pay the government workers or the individuals..
have never taste pipe borne water, suppy by gov since i was born
only 3% of the population are benefiting not even benefiting cos they are paying for it |
Nairaland General › Re: How To Fight Depression In Nigeria: What To Do When Depressed by Acedave1(m): 11:04pm On Jun 22, 2019 |
Depression is a diseases,majorly cause by poverty |
Sports › Re: Harry Kane Weds Katie Goodland (photos) by Acedave1(m): 6:04am On Jun 22, 2019 |
clive2u: i'm an arsenal fan bt i like kane and i like spurs i love them both, when the 2 teams wanna play each other i always go for the one who need the point, and am a madrid fan |
Sports › Re: Harry Kane Weds Katie Goodland (photos) by Acedave1(m): 5:59am On Jun 22, 2019 |
bluefilm: Hope you know he actually played for Arsenal academy? Most of those successful players play in arsenal accademy, the team dosnt have a good vission about player, that's why they are left behind |
Sports › Re: Harry Kane Weds Katie Goodland (photos) by Acedave1(m): 5:56am On Jun 22, 2019 |
Andersonjr: kinda same here but not that i hate him but i don't just want him to progress or win anything at Totthenham lol no hard feelings #chelseafan I stop hating player since the day i knew the player can come to my club in future, i hate chealse and hazard just come to my club.. these players are only doing their business, we dont need to hate them |
Celebrities › Re: Bella Thorne Releases Her Nude Photos On Twitter After Hacker's Threat by Acedave1(m): 11:30pm On Jun 17, 2019 |
blackaxe78: Make I go buy Vaseline.
E don set tonight! U wan masturbate abi? werey |
Politics › Re: Makinde Will Honour Agreement With Adc, Zlp, Sdp — Oyo Pdp Chair Allays Fears by Acedave1(m): 6:32am On Jun 14, 2019 |
am begining to like this man, he's make some strong moves, especially the unions which past governor is afraid of |
Politics › Re: Maritime Workers Issue 2-week Strike Ultimatum Over Non-payment Of Stevedoring C by Acedave1(m): 6:24am On Jun 14, 2019 |
naija like owing |
Celebrities › Re: Glory Peace Looks Gorgeous In New Shoot by Acedave1(m): 10:45pm On Jun 13, 2019 |
sugar daddies should be the guys commenting |
Family › Re: My Husband Is Torturing Me Emotionally by Acedave1(m): 5:39am On Jun 11, 2019 |
Make you no dey filokulo lo mi (burna boy) |
Politics › Re: PDP Endorses Ali Ndume, Umar Bago "Senate President/ Speaker" by Acedave1(m): 5:35am On Jun 11, 2019 |
very soon my fool brothers go dey fight for here while the abokis are busy planin how to emblez una money sharing power among themselves |
Crime › Re: Cultists On The Loose In Ikorodu, Wipe Out Family Of Three by Acedave1(m): 11:12am On Jun 08, 2019 |
here in japan cultist don kill 99 pple includin arsene wenger |
Celebrities › Re: Saxzy Signed By Kruz Records With A Duplex And 2 Cars (Photos) by Acedave1(m): 11:09am On Jun 08, 2019 |
make una hail the guy, he dey naija proud |
Properties › Re: Heavy Flooding At Lokogoma Estate Abuja Video by Acedave1(m): 11:06am On Jun 08, 2019 |
davido don tlk am say make water cari all of una dey go far away |
Sports › Re: President Erdogan Is Best Man At Mesut Ozil's Wedding by Acedave1(m): 8:56am On Jun 08, 2019 |
tnk god ozil is nt playin 4 america cos our naija muslems go dey cry say america no gud, lets hear dia say since its germany |
Politics › Re: Saraki At Abuja Airport Dragging His Box Under The Rain by Acedave1(m): 8:48am On Jun 08, 2019 |
saraki's enemy at nairaland make una no 4get say him sef dey pray badly 4 una... dats why una neva make am
and i hear say rich man praya dey ansa fast b4 poor man own |
Politics › Re: Minimum Wage: Crisis Looms In States Over Execution by Acedave1(m): 8:36am On Jun 08, 2019 |
 las las i go run comot 4 dis naija...
make una dey suffer am since una no wan get brain |
Sports › Re: Zimbabwe’s Football Team Arrive Nigeria Ahead Of Super Eagles Friendly by Acedave1(m): 7:04am On Jun 08, 2019 |
leofab: Nonsense match dey no fit play ghana,cameroon,tunisia, beta beta countries, nonsense as u have said |
Politics › Re: NTA Was Removed From Largest UK Cable Platform, Sky 2 Weeks Ago - Punch by Acedave1(m): 6:57am On Jun 08, 2019 |
make dem comot naija 4 earth make dem carry us go mercury |
Politics › Re: Senate Presidency: Goje’s Withdrawal Divides PDP Caucus by Acedave1(m): 6:38am On Jun 08, 2019 |
mtcheew,
watin concern efcc wit messi money.
anytin wey dem lik mak do, i go stil survive |
Politics › Re: Gov. Makinde Appoints Tara Adefope As DG Due Process by Acedave1(m): 6:26am On Jun 08, 2019 |
COMPAQ: Makinde should please sanitise trading activities in the road at bodija Market that makes it difficult for cars to drive past. I don here i will do dat very soon |
Politics › Re: Gov. Makinde Appoints Tara Adefope As DG Due Process by Acedave1(m): 6:25am On Jun 08, 2019 |
wengerjay: People wey dey Nigeria never get appointments, na people abroad con get edge now. nobody go fit corrupt her mind cos money no be prob for her, i no see anybody wey qualify for dat post in oyo |
Celebrities › Re: Adunoluwa Farombi, Moji Olaiya's Daughter Graduates From Babcock University by Acedave1(m): 4:40pm On Jun 05, 2019 |
|
Celebrities › Re: Adunoluwa Farombi, Moji Olaiya's Daughter Graduates From Babcock University by Acedave1(m): 4:38pm On Jun 05, 2019 |
dos pot belle man go dey rush her now, when we correct guys dey 4 town bt no money >: |