Acenazt's Posts
Nairaland Forum › Acenazt's Profile › Acenazt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 170 pages)
IdiAmin1:so u think say russian army na crap abi? i sure say you know even know wetin spetsnaz,Kgb,fsb or even mvd be. una go just dey over hype u.s like say na heaven them dey go buy training regimes and military hardware. |
Chooooiiiiii m.I shoooort!!! |
Na today you know?? At o.p |
Feelin these men. Wish em success. |
This is a case of injecting a corpse chloroquine after being killed by malaria. Anyway Gej is trying shaa. I wish him safe return to otuoke. Make him begin treck follow those guys sha |
Abeg no games today?? |
Hohoho and here in naija we have jobless guys who love punny like mad. This will be like killing 3 birds with 1 stone. 1st bird-Job 2nd-Guys like overseas 3rd-kpekus for the fun and love of money. If no be say I dey school I for go japan. |
Tanoids gone be like was that not gej's tenure ![]() |
I done Die!!!!! Jeeeesu cristo why naija go useless like this otueke boss don finnish us die. Haba haba haba why us Lord!? Why! ?. |
We believe in u Rusau el Rufai. Sai changi sai transformation sai APC sai buhari |
Where be dubia again. |
That man sef. Why him kpekus no stand till dem juice am? Trust naija guys Mofe no go wait till dem fundle. |
Diezanani come be Deputy President. And Mama Peace come be assistant president. GEJ na hell of a bad guy Ladies man. |
Lmao true talk manny. Floyd gayweather was undeserving of the title and victory all he did was cuddle. |
Hahhahahahahahahhah So all the 1 billion dollars wey Gej borrow to buy weapons we still dey 5th. Na wa ohh |
Where Cr7, Hazard, paulinho,lamela? |
I go first pack my family drive enter The Nearst Barack (Kalapanzin for kd or chindit for zaria) keep dem. Carry enough Guns with my guys, enter Central market with pickup stock enough chaw. Then go back stay there till when ever need arises to go out. |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]its not a lie masashi kishimoto promised a new series by spring 2015. |
Mehn these S.A bastards don turn us to worthless morons. Haba haba abeg make gab kick their useless Arses out of naija. |
Woman Hmmm Padre abeg how her bobbie dey big or small. Just asking cos I intend to rest well in the bossom of God when I die. |
Hmmm dem dey deaf abi blind Dem never hear wetin dey happen to BH abi?? |
Dem don dey recruit already?? |
Ok na. |
Lahahahahahhahhaha na ABU I dey ryt now this guy ehn |
This yoruba folks and them musiwa oduduwa land sef. Una don dey taya me. |
I know say this o.p na Arsenal fan. Abeg why una no just get sense who in him right mind go compare Sanchez and hazard? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 170 pages)

