Adex097's Posts
Nairaland Forum › Adex097's Profile › Adex097's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 207 pages)
L0L...no be small casting. Choi •_• |
Hmmm...and he's saying this a year to 2015 Election....Dr Jonathan thinks we (Northerners) are that foolish ? |
Ken excel: Lol...dem no dy gree gas cooker or hot plate....d tin don burn down rums tireSmuggling Tinz |
Ken excel: Eyah......dat lg cert no d small wahala....Thnks bro... #March_Tinz |
odizeey: d feeling dey always dey soothing,d sweet sensation,d satisfaction, e goo just dey do u like say dem don sack moyes or naija boys don beat yaya toure n hayatou collect d awardhttps://cdn.memegenerator.net/instances/400x/34272974.jpg |
Quatermaine: 200k is more than enough.. I did an estimate of all the expenses to be made during clearance and it amounted to. #162,550.52koboFixed!!!! |
SIMPLIFIED: Una wen dey write list rememba add:L0L...abeg my bro...guys need black nylon too?? |
Pokemon43: yes nau,for there u go c where people wey nor dey cook go time d food,arrange their plate when e don ready even b4 u wey cook am bring out ur own plate.People like *di***y ![]() |
Pokemon43: na only ursef u fit talk for nt every body as some definitely willThat's true |
Pokemon43: na mama put first i no dey patronise mama put °_° |
jelel6: Lol. So you no go cook? How you lol....sure, i go cook.....buh many guys wey i knw dont cook. |
Pokemon43: get a biro and paper and write b4 tomorrow d list go don full,let me help u with two,foam and pillow stove and kerosene and so on ![]() ![]() |
Pokemon43: nor mind dem na their season be dis na e make dem dey do shakara,imagine for my own certificate again nd for my moni again,i nor blame dem sha.yes ooo na food flask first show,odas don dey follow small small infact i don write list of things wey i need just 60 things and each get papa mama nd pikin,lol.L0L...Food flask? You go like food o. Btw, no forget to add the tinz I need too .... I go tellya abt ham later |
Pokemon43: no worry monday dey na.*chei*march far oooo,God dey sha,na to begin buy thingsAh...I suffer today no be small o....when I reach Ondo state liaison office wey dey V.I , the security tellme say dey don relocate to Ikoyi, I com go ikoyi from V.I....it took me like almost one hour to locate d place for ikoyi...one guy for dere com say d officials just leave now now *choi* e pain me no be small .... And for resumption, na d best tin to do be dat ....start buying your tins now. March don reach already. |
Quatermaine: Göodday Guys..I L0VE this!!! Let the countdown begin!!! |
Pokemon43: Yipee!av gone to collect my certificate of local govt of origin.*exhausted*d process was energy sappingJust entered ma house now... They've already closed for the day before i got there Pokemon43: Cso!where re u?whats d latest from uniben?Physical clearance to start by March 24,2014 *dazall* |
Riley_Freeman: and you also said Mikel would win it.L0L...yea, I wanted him to buh d best person won .... Good afternoon Bossles$ Boss |
odizeey: From yr 2000 till date onli francophone countries naim dey win d stuff,wayo of d highest order.https://images.smh.com.au/2012/11/08/3778668/meme1.jpg |
Ken excel: yemi its nt yet ur wake up tym...go back to bed b4 u begin type rubbishNot yet my wake up time?!? @9:35am ?!!!? YOU ARE HIGH MAN!!! Buhahahahahaha!!! |
Ayam_Kay:Naso |
Ken excel: Oya wait....tell me one tin wen yaya doYaya na d pillar of Mancity and also did very well @the Nations cup..na only the match against Nigeria he no too perform https://images.football365.com/12/01/800x600/Manchester-City-v-Liverpool-Yaya-Toure-celeb_2698074.jpg ![]() |
Ken excel: Odizeey no mind dem jawe...wetin yaya do?Wetin you dey talk na ?......mikel no even dey Naija TOP3 , talkmore of Afrika....As for me sha...na Vincent Enyeama suppose win that award |
Riley_Freeman: Yes! Yaya it is!!! Adex097: YAYA is the best African player buh Mikel will win itRemember!! I said Yaya is d best African player |
Affrey: lol u pple dont like meOk..I won't ask for pictures. Thanks Affrey |
My consign |
Oghos1: Seriously?[img]http://ionetheurbandaily.files./2013/09/justin-timberlake-tko-cover.jpg[/img] https://fubiz.net/wp-content/uploads/2013/10/tko2-640x316.png |
Ken excel: Dats y am a Edo boy by birthFixed |
Ken excel: Lol.........runnin to meet oliseh.com since she don mb supplier..hpe its for free o?you too like free tinz...nawa 2 you o |
Ken excel: Lol....wetin u wan use pix do? ![]() |
Ken excel: U get mb wellathanks to oliseh.com ( I love you sis ) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 207 pages)
?

.... I go tellya abt ham later