Adex097's Posts
Nairaland Forum › Adex097's Profile › Adex097's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 207 pages)
Affrey: lol so u want me to snap dem pictures so dey can beat me black and blue Mickey7: send a few snaps of d such NT THE STUDENTS ...bonjour!That's my boy |
Pokemon43: no wetin e mean be say nor find their trouble, and if u do i won't say it allOk https://mnn.com/sites/default/files/scared-kid.jpg. Ken excel: lol....if u dare us. |
Ken excel: Lol...benin na kul place oo... na we kul pass ...we no b like lagosians bt if u dare us we dy biteKul people dey bite |
Pokemon43: just be gud boy,nor find trouble or join wetin u nor know,and above all be extremely prayerful,just exercise caution in all dat u do and it will be smooth for uok mummy |
Affrey: lol thanks ken and pokemon[img]http://assets.diylol.com/hfs/468/1cc/19b/resized/pix-or-didn-t-happen-meme-generator-pix-or-it-didn-t-happen-4838e0.jpg?1333384436.jpg[/img] ![]() |
Ken excel: Lol......come hw many benin gals u don see?L0L..na wetin I hear be dat o....each time I tell anybody say I get admission for benin..dem go just say "AH Yemi, dat place na danger zone, be careful" |
Riley_Freeman: lol. Didier didn't do much jare. It has to be Yaya.ok na...till den #TEAM_MikeL oyivwi stanley: u wont see it i can assure u dat |
Affrey: lol dat boy is so adorable.Hmmm...Benin gals and sharp objects . I givvup |
Riley_Freeman: Fixed.I won't be surprised if I see this. https://cdn.worldcupblog.org/www.worldcupblog.org/files/2010/12/42635235_05drogba_afp.jpg THIS IS AFRICA (TIA) |
Affrey: lol i do dear,no worriesHehehe....I trust you [img]http://nairaland.com/attachments/1500430_yimu_jpg1cc7b74bb9158ecf879fff51ea87907e[/img] |
oyivwi stanley: no mata wat naija man must always support naija man, na did unity keep us 2geda for 100 yrs now.L0L...na only Football dey bring us together o |
Affrey: On my way to uniben*anxious*L0L...hope you know your way to uniben .No go lost o |
Ken excel: So u knw say u go ask her since na u no do am...d both of una come weak my ba3 last nyt...see as dem bL0L...no vex my guy....share her with me |
oyivwi stanley: MIKEL and YAYA who will be african best?YAYA is the best African player buh Mikel will win it |
Ghyft: kinda still confused...Wats ya 2go ID ?? |
SIMPLIFIED: Anyone here saw d Man-U bashing thread on frontpage.. Although am a fan couldn't help laughing too.. The one dat really cracked me up was " be careful when passing through old trafford cos alot of people have been picking u 3pts there recently"..lmaodese ones cracked my ribs www.nairaland.com/attachments/1504832_BdZcSXECIAA3rzU_jpg01414612a157f049cf521fae463b2b9a www.nairaland.com/attachments/1504822_BdPGOSwIIAAyDo0_jpg73d69e9348edc9f1e0bad65d6733e6bf |
another1234: adex n odizeey,hwfa naI hail you my guy |
Ghyft: Adex!!!L0L... Watxup Ghyfty |
Good morning pals |
OSUU9: Gud mawnin allGood morning bro |
naijaboiy: Username abegok... 2go=Adeyemi899 |
Swagalord18: [img]http://www.troll.me/images/brick-tamland/you-think-youre-funny-but-youre-not.jpg[/img]*clicks like* |
naijaboiy: Facebook,2goFacebook= not active (wish I could deactivate d account permanently) 2go= Yes |
crazydude1: There's no nid to be embarrassed.u can't be on every chat app/zone/website.facebook and nairaland is ok.i'm not even on 2go!!!WoW..thnk Goodness yemi is not alone ![]() |
naijaboiy: Whatsapp??Nah *embarrassed* ![]() |
Mexyz: #750 for what? Go to uniben nd print ur documents and take it to the high court, get it stampd nd signd for jst #200.Ok sir |
naijaboiy: Adex you dy BBM??No sir |
Latnok95:Hahaha....dat your chair go miss o |
Latnok95: Lol.. Bovi's Rhythm Unplugged Advert comes to mindL0L...dat advert funny die |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 207 pages)
.

