Afrogurl's Posts
Nairaland Forum › Afrogurl's Profile › Afrogurl's Posts
1 (of 1 pages)
2 re-unite go hard.how is it possible 2 read all views.is d person preparin 4 exam? |
lysaa,only u na lysaa,only u na missy B.u be 2face?i don dey fear u oh.i neva wan born |
una no dey try,una no fit happy say chic dey find una.u knw whether i be Yaradua daughter wen 2 dey lonely 4 house.i need cyber love because they dey cage me.police dey even escort me go sch.so d lucky guy ll be introduced 2 my father dis sept.wanna try true luv? |
gloaded: lance_vader:u guys r right!u go 2 ur grandmas village 2 look 4 a girl.but i m scared u r in 4 real trouble cos they wnt allow monsters like u ruin their daughters lives.watch ur back |
DonPedro 2:u no well,maybe u dey shame 4 dat kind thing.r u in d 60s 2 imagine sth like dat?i gat a thread,i m lookin 4 a guy in Benin,nt just any guy.so wake up 4rm d 60s and stop thinkin like a slowpoke.damn!even my great grand dad wnt think dat way. |
Missy B:u be guy,abeg i no be homo |
tyric do u ve money 2 take care of a cute girl?if u do,i ve someone available.she is a student so u need a fat pocket 2 take care of her. |
i am a very pretty girl,i knw u wnt be dissappointed wen u c me.i need a good guy dat lives in Benin |
i m martha otokun.anyone 4rm FGC warri.1999/2000 session |
One can also think of it this way: someone engaging in premarital sex is saying, "you don't even have to pay me any money to get laid. My services are free, free, free! I am not a cheap man or cheap woman; I am cheaper than cheap - i.e. free!" Cheesy guy u 2 much,let them knw.lets nt argue.evrybody is in d game.let me ask,how many ppl ve one sexual partner? |
check her breast, no stretch mark check her arm, no stretch mark check her belle, no stretch mark check her thighs,no stretch mark. check her t*t* no stretch mark then guy forget wetin your friends dey talk and enjoy your sef, abi u wan marry am? guy abeg i get stretch mark and i neva born.its better 2 keep quiet wen u r nt sure of sth |
i hail all of u dat reply,happy new yr. |
nairalanders una no dey try,una not fit encourage my 1st post |
plz i want 2 talk 2 ghanians livin in ghana |
i mean wit just O'level result.r there odd jobs? |
unskilled |
wats gettin a job like in Ghana? |
1 (of 1 pages)
