Agrovick's Posts
Nairaland Forum › Agrovick's Profile › Agrovick's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 170 pages)
bitchcrafts:Hahaha, I want to hear wedding bells |
bitchcrafts:Hahaha, I leave u in her capable hands |
bitchcrafts:I totally agree with 2 but that 1, boss let's be honest in most cases the only reason why you are using action to talk is because you are trying to leave open the window of smashing her one more time. That window would have closed, if you had verbally tell her you are no longer interested. |
bitchcrafts:Best method ever, no drama, no noise, no paparazzi. It reeks of cowardice though and it makes the other party to second guess thinking he/she did something wrong or wasn't good enough. |
Somebody is about to become single. |
StreetCred:I've, you are welcome |
This is the same set of people that will start shouting Sai Buruj just because of less than 10k. God bless Nigeria |
dollyjuke:Na this billion billion part dey pain me, me I no say make una no steal but make una invest the loot for the country make economy hold ground like elephant. Money wey no fit follow una go heaven, which way Nigeria |
dollyjuke:Na one of the reasons why we no go give up hope be this. My Ijaw people go talk say river rough, yet dem dey bring fish come house. |
kygo:Remember to keep the hustle legit, hunger no be excuse for crime |
kygo:My brother no matter how he bad reach, we self go make am. Country rough, country rough, Dangote dey make dough for this same country, who come talk say me self no go make my own? Make we no lose hope. |
macarena:Amen, I'm glad I was able to be of help. I wasn't planning on getting involved initially as me self still dey look for epp but your course of study made me change my mind (I studied Agricultural Economics also and I can vividly remember how hunger almost made me fail in 400 level). I wish you the best. |
This thread has it's origin in Ddeliverer's thread Nigeria has finished me, see link below https://www.nairaland.com/3210525/nigeria-finished-me Disclaimer: The intent of this thread is not to in anyway mock what fellow young folks are going through in light of the current situation of the country, rather it's aim is to serve as a reminder, an advice or a warning as the case maybe. No be secret again say the country get as he be currently but as oyinbo people dey talk 'when the going gets tough, the tough gets going' but before the tough gets going, he get some things wey we need take break from especially we guys. 1 If you know say you no hold pepper, there is the need to reduce/stop the rate at which you chase anything in skirt, focus your energy on how pepper go fit rest for your pocket small, no be the amount of @rse wey you fit tap na hin matter right now, na how to become VIP na hin be the main thing and as Oga MaziOmenuko talk 'After all, na person wey chop belle full self get strenght raise prick.' If you know say the thing hook you for throat, arrange 5H find ashi go, I take God beg you, no go put person daughter for 'Had I know'. 2 Another one na this issue of love abi na relationship, my brother no allow anybody deceive you for the kain world we dey today, love is not enough and it will never be enough in the absence of comfort, abi wetin be essence of relationship if you no fit buy Bae 1k ice cream without squeezing face like person wey lick bitterleaf. She go visit you for your face me I slap you and na inside that kain heat una go dey knack like say tomorrow no dey unto say you no get dough to buy fuel. And when devil wan bless you, na the day wey you no get CD and money to buy na hin Bae and konji go carry their wahala come. Be wise. 3 [b] Na this one important pass, because no be just you he affect. I take everything wey dey precious to you beg you, if you dey jobless or dey earn shikini money, no allow devil push you near anything wey resemble marriage. I know say people go talk say budget wedding but shey na budget lifestyle una go dey live after wedding? For the sake of those children wey no sabi anything for where dem dey, postpone anything wey look like settling down, you self reason am na, shey na good thing say you soak garri on a steady basis for close to 25 years you still come decide to add new transfers to your garri drinking lifestyle. Patapata people go run mouth say at 35, you never marry but try understand say when dem talk tire, saliva go finish from their mouth, dem go drink water den find another person matter to occupy mouth like subsidy. [b] 4 To cap up the whole gist, any hustle na hustle as long as say small pepper dey flow enter pocket but there is the need to ensure your hustle doesn't run afoul of the law, so that you don't end up shaming yourself, your family and your nation and to avoid giving Name Checkers Association the opportunity to mock your tribe. Cc Ddeliverer Maziomenuko Ymodulus Rafeelly Agarawu23 And every Nigerian youth, you are all mouthed. God bless Nigeria. |
StreetCred:Amen! Keep the hope alive |
agarawu23:Amen, may God continue to shower his blessings on us all and I pray we get to have the Nigeria of our dreams soonest. |
[quote author=StreetCred post=47316448][/quote]Sorry to disappoint you sir, I'm just a job seeker myself. I believe you will benefit from others that will still give |
macarena:Edit your post to take down your account number. I've sent the little I can to you. Cc agarawu23 |
agarawu23:Ok then, strike out his moniker from your planned list to avoid getting double. |
macarena:Hi Agarawu, can you confirm if you've sent this my boss any cash. I will like to contribute my widow's mite to his cause due to his course of study. I would have loved to do more but power no reach for now |
ebubey:Interesting! Carry your wahala and go ![]() |
ebubey:I don't get it, are you complaining or being appreciative? |
Bhad Baddo |
All these Ijaw boys self |
Just look at her adipose filled thighs. Spits |
halfricanadian:Bye |
halfricanadian:Goan cook jere |
halfricanadian:I would have recommended BMB but I don't want you to look like Obama while you reason like Obanikoro ![]() |
halfricanadian:It's too early to be drunk you know? Do you need an English teacher or something |
waxxydude:You na president for intertribal girls matter, the only turn off is the big belly common to a sizable number of the female folk |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 170 pages)
whispers *I'm the capable hand*


