Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 617 618 619 620 621 622 623 624 625 (of 748 pages)
kreami diva: Airforce 1 make u borrow me just 1m nah?Ofcourse I can But on one condition... |
maxwellsmith: And one trip is enough to land u in prison for the rest of your lifeStop discouraging people What does it profit a man to have all the freedom life could give and still die in poverty? Take a risk and join the big boiz Life is too short. |
Frankdamaxx: When u say only "19million Naira " I wonder. Do you think up to 5% of Nigerians can afford such a car? Please, 19 million is big money.One trip is enough for u to hit 19mulla brodah.. Just one Trip I swear. |
homesteady: I heard that The car is worth N22m toU heard right My uncle bought one for his wife 19milla late march.. |
kreami diva: # singing#U don't need to be a billionaire before u can buy that ride... It costs only 19million naira. Cheap! |
19 milla ride convert to dollar u go know sey na taxi drivers dey drive am for U.S |
Packaging thinz The last time I saw mercy, I swear craw craw don full her face. |
Na Honda Element dis girl wey nor sabi act dey use.. |
Packaging thinz Cuz the last time I saw her MMIA, craw craw don full her face. I guess her husband aint taking good care of her. |
lorretta u: HeheheheI dey pull your legs na .. ![]() Congrats ![]() I go like to come chop rice for your wedding o.. Congrats once again my friend ![]() |
. |
My Belle Oh ![]() Stop singing please.. Go get a factory job Lmaooo ![]() Walks out of stale thread* |
I like dis man and the way he interprete his roles... I'm ready to take full responsibility of his medical bills.. Op get me his bank account details and how much will be required to get him back n his feets again. Cheers!!! |
Lilimax: Have been waiting for your commentNa u sabi.. |
Bad idea |
Cheap Cakes |
Ruq: But she's light skinned just like you like themYou're right son I love light skinned girls cuz I'm light skinned myself. |
Zadok and zahra? Dis guys are not serious walaihi Mtchewwww |
See as her legs be like chewing stick |
Oya na Chelsea Cake Best club in the world |
homesteady:He's not my friend.. Dude is so fake. Fake people are the main reason I like to be alone sometimes. ![]() |
Nice one |
Dis man is a clown walaihi ![]() |
danbrowndmf: See oloriburuku wey call him sef waconzy fan,na only one song he knw out of 2 wack album waconzy gt lolz..u see am cus d album na flop na only iwroriwo u knw.ahahhaha,i knw need to talk much ma name is Danbrown frm nxt year Fab expect ma stuffs on air.....hahahahahaha see waconzy fan naw,ok which record label waconzy dy?..ahahahahhaah waconzy fan'I celebrate" shot him to limelight He's got about 14 tracks n 'I celebrate" album U don't expect me to like the whole tracks on that album do you? I picked I celebrate and the remix he did with duncan mighty as my favourite n that album cuz u can easily relate with the song by singing along. Madt songz if u ask me. Wacomzy is good.. He's got the voice, energy, money and swagg.. The only advice I got for him z to get a good record label to sign him on .. And if that happens, I swear obama go know his name. Merry Christmas... |
IAMBREEZY: don't mind that he goat oversabi they worry am.U too dey vex Comot jor *Merry Christmas in advance* ![]() |
Tawis06: Na lie joorNo mind dat boy ![]() |
danbrowndmf: Bro if waconzy sign me i knw go go u hear,na to kill my carreer b dt,he mak noise nd nt music,persn wey knw dy sell for wer im start music(ph) is nt even love here(ph)den wer on earth dem wan love am again,u wey dy talk hypocrite ...hw many album waconzy gt? as u dy claim waconzy fan nawI still dey iworiwo song on my phone And don't forget that song was a hit when de he just release... Clubs bang that song like madt....radio and television stations never stopped playing it even till today the song still make sense. Me no be hypocrite at all.. I just see u as a studio rat wey get loads of songs wey no get any means to show nigerians the stuff u made of.. (Music wise) I pray wacomzy locate your sorry asss. And upgrade your life and your career.. Can u say a BIG AMEN to that.. ![]() |
sparkle Red: Eh same 2 uYo! Thanks baybie ![]() |
sparkle Red: Airforce1 !!!Erm Merry christmas Take me the way I am baby ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 617 618 619 620 621 622 623 624 625 (of 748 pages)




