Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 698 699 700 701 702 703 704 705 706 (of 748 pages)
richeyy: So Wizkid no fit buy his nephew common £2 slippers from Primark?Primark ke? ![]() |
Which kind love she love jim iyke? Dis one na love? Stewpid love if u ask me ![]() Love wey nor go last.... Dis nadia buari is a professional bed warmer just like her friend Rita Dominic.. Light skinned girls are sexxx symbols (my opinion) Jim sef nor try at all... Na dis national cake he see wan date ![]() Me wey I still get hope of phucking her sometime in future. |
See Essien monkey face.... If not for moiney ehn, obasanjo for fine pass am ![]() |
My girl friend Nyansh big pass her own I swear ![]() |
See as he be like Enugu juju chief priest |
Who is genevieve? |
Chillisauce: Imagine pot calling kettle black!B I t ch! stay outtie my biznez will ya ![]() |
!!! |
I guess na girls head dat I d I o t of a boy dey use appease his ugly gods But come o, u sure sey no be okija juju be dat? ![]() |
Useless old women Ugly legs *spits* |
shadrach77: R Kelly died today after a brief illness according to sources. Rilwan Kelly Ibekwe from Orlu local government, Imo State, Nigeria was a retired school principal aged 67 years. He is survived by a wife, four children and twelve grand children. Burial plans would soon be announced by the familyStop dis ogogoro wey u dey drink for mama Nkechi shop every evening please #mods* This I'm.be.cile called sheadrach71 deservez to be banned for 6months for joking with my role model's life* Thank you! |
Who davido dey show for front? ![]() |
I like tha video ![]() |
Dis Mgbeke is at it again.. First it was her uncompleted building and now she wanna look sexy.. Lmmaaooo ![]() Everyday she got something new ![]() Once Mgbeke, always and forever will be mgbeke ![]() |
This girl is crazy... Lmao ![]() |
mayapop: Airforce!"Hi' ![]() |
Ibadan always n the news ![]() |
Yes I can marry a lesbiian And please don't ask me why cuz u already know ![]() |
micki83: Airforce,why u too dey find trouble? U know so many ppl want to lynch u on NL...now u don come wit controversy again!Don't worry bout me bro, I will be fine..trust me ![]() |
Chimerase: niga u gay?What I do with my life is non of your business ![]() |
izyrach: i need to cover my hubby's bottom from dis (airforce) guyIz he really that handsome?? ![]() Me don't do f'uglies ![]() |
Rip to the dead |
mayapop: so you're gay?!!No wonder what ![]() Go phuck yourself ghost face #my name in her mouth like toothpaste..everyday she got something new* |
mayapop: Is it your beezwagz,eh?!Is my life b I t c h ![]() U don start again abi ![]() |
Shy Dare: thank God u noticedMy life...my biznez |
mayapop: Air force is gay na! . Every man for himself ![]() More reason why I never liked you |
See as vein dey dance alingo for her neck Mtchew |
Why is it only Ibo women? Rita demonic and dis one? Two Old mama youngies |
Cars wey uncle mark dey take do taxi for london Hisses |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 698 699 700 701 702 703 704 705 706 (of 748 pages)





