Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,238 members, 7,818,809 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers Party (22866 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (32) (Go Down)
Re: Jokers Party by blissieng(f): 4:50pm On Apr 09, 2009 |
wat r we gonna do abt this fraud now? Why our ppl dey do like this? Who dupe Dani? if u get ten head own up --- see wetin I go do u! |
Re: Jokers Party by blacksta(m): 4:52pm On Apr 09, 2009 |
what about us wey dey outside the country |
Re: Jokers Party by romsky: 4:54pm On Apr 09, 2009 |
Dani pele o, lola if i catch u hmm Post your current location, prefered venue & date |
Re: Jokers Party by dani1luv: 4:56pm On Apr 09, 2009 |
romade:referring to me |
Re: Jokers Party by romsky: 4:59pm On Apr 09, 2009 |
swithat its 4 everyone interested |
Re: Jokers Party by Lolabbey: 5:02pm On Apr 09, 2009 |
una see wetin dani dey do,e dey modify my post, na hin name i put ,e chng am 2 cuty rommy |
Re: Jokers Party by dani1luv: 5:04pm On Apr 09, 2009 |
me |
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 5:05pm On Apr 09, 2009 |
Yesssssssssss LOUDLY |
Re: Jokers Party by romsky: 5:06pm On Apr 09, 2009 |
wia d change dey ? |
Re: Jokers Party by sholabanke(m): 5:45pm On Apr 09, 2009 |
find am very well u go soon see am |
Re: Jokers Party by sylve11: 5:58pm On Apr 09, 2009 |
but i don search evrywhere na |
Re: Jokers Party by Airforce1(m): 6:21pm On Apr 09, 2009 |
we just dey talk dey go, nobody wan come up wiff something reasonable. dis party must hold o |
Re: Jokers Party by Ben13: 6:59pm On Apr 09, 2009 |
But, we can't afford to host this your big teeth o 'cos all the food wey anty lola go prepare will be in trouble. |
Re: Jokers Party by Airforce1(m): 7:01pm On Apr 09, 2009 |
dont worry bout my teeth, i go don level dem before the party, aunty lola must be a good cook i bet mmmmm |
Re: Jokers Party by Gabry(f): 1:05am On Apr 10, 2009 |
PeeJee, drop by your place? And where is your place? @Topic, Why dont you guys state where you are situated at and then come out with the best situation where everyone or shall I say the majority is convinient with? |
Re: Jokers Party by sylve11: 10:25am On Apr 10, 2009 |
gabby how r u? |
Re: Jokers Party by Ben13: 2:02pm On Apr 10, 2009 |
stanley, you know something. I roff you |
Re: Jokers Party by studio43(m): 8:15pm On Apr 10, 2009 |
lets get serious for once please |
Re: Jokers Party by sylve11: 10:18am On Apr 11, 2009 |
Ben20001: I roff u too beny |
Re: Jokers Party by romsky: 11:16am On Apr 11, 2009 |
Ble has been banned |
Re: Jokers Party by sylve11: 6:10pm On Apr 11, 2009 |
who's Bel again? |
Re: Jokers Party by clemcykul(f): 7:22pm On Apr 11, 2009 |
thought thats the name of your relative |
Re: Jokers Party by dani1luv: 7:34pm On Apr 11, 2009 |
lol |
Re: Jokers Party by studio43(m): 7:59pm On Apr 11, 2009 |
clemcykul dont go , wait for me pleaseeeee |
Re: Jokers Party by sholabanke(m): 7:36pm On Apr 12, 2009 |
na todayyyyyyyyyyy? |
Re: Jokers Party by jmkbond(f): 9:08pm On Apr 12, 2009 |
he don tey |
Re: Jokers Party by studio43(m): 9:10pm On Apr 12, 2009 |
gbeborun |
Re: Jokers Party by jmkbond(f): 9:11pm On Apr 12, 2009 |
gbefila |
Re: Jokers Party by studio43(m): 9:12pm On Apr 12, 2009 |
yyiiuuuuuuu |
Re: Jokers Party by jmkbond(f): 9:44pm On Apr 12, 2009 |
qiuuuuuuu |
Re: Jokers Party by Gabry(f): 2:12am On Apr 13, 2009 |
@Topic, Why dont you guys state where you are situated at and then come out with the best situation where everyone or shall I say the majority is convinient with? |
Re: Jokers Party by studio43(m): 2:03pm On Apr 13, 2009 |
HERE'S THE FINAL ARRANGEMENT FOR THE PARTY. VENUE > LAGOS AIRPORT HOTEL IKEJA (swimming pool section) DATE > 9th MAY 2009 TIME > 10am to 5pm. It's N1000. for gate fee per head. if u know u can swim, then come along with your swimming trunks. but if u cannot swim, dont worry, there are section for the learners. the DJ would be in the building to entertain us till the end of time non stop. you've got to be LOADED before comming here cuz there are alot to buy for yourself and eat , suya man is very much around, point and kill, a bottle of beer is sold for N250, malt sold for N200. TANTALIZERS FAST FOOD JOINT IS ACROSS. Come with your babe, boy friends if u like. but for those wey nor fit afford to come with there babes, Dont worry if u go square me, if go arrange u babe. for real. and for the dress code, erm LET ME LEAVE THAT FOR YOU GUYZ TO DECIDE. YOU'VE GOT TO RESPECT YOURLSELVES HERE CUZ ALAUSA POLICE STATION NOR FAR FROM AREA. Lol OK, HERE'S THE SAMPLE OF THE WHAT THE ENVIRONMENT LOOKS LIKE UNDER. well i was in the pool with friends on easter sunday before this idea came into my mind. its a lovely place to hang i must tell. this is my number 07038242419 for further details. (please and please be kind when calling and im doin this cuz of the love i have for u guyz) PEACE!
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (32)
BASKETMOUTH, Bovi, I Go Dye, Gandoki, Bovi, Gordons, Akpororo, Buchi, AY, Seyi / Nigerian Thieves! / Cat Fish: My Funny Experience With A Ghanian Guy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |